Many Things
(House of money entertainment)
Hmm hmm
(I won make am for my mama)
Yeh yeh
(I won make am for my mama)
(It's OLUMIX production)
Uhm uhm ehn
TahTah
It's been long have been pushing (pushing)
Otipe gan that 've been doing this (doing this)
Say when me i go chop life oo
(Chop life oo chop life oo)
Mama keep calling and keep praying (praying)
She say me self gonna make it (make it)
So when nepa go bring light oo (bring light oo)
So me I say FATHER
Me I pray for the raba
Me I won get this paper
So I fit spoil mama oo
(Spoil mama oo)
I say FATHER
Me I pray for the raba
Me I won get this paper
So I fit spoil papa oo
(Spoil papa oo)
Mo' wo ju re e (mo' wo ju re e)
Olorun mi (Olorun mi)
Mo' wo ju re eee (mo' wo ju re ee)
Eleda miii (Eleda miii)
I pray for mercy o
Pray for blessings o
Make you lift me high
Many things don sup
Je kin ro wo yo
Je kin r'anu gba
So many things wey my eyes don see
Oluwa mi jowo pick my call
I don sing I don rap
I don work I don pray
Eh don tey make you bless my way
So make you push me faraway (faraway)
Make your blessings no delay o (no delay o)
Make dem DJ put am for replay
Make eh dey push me go go faraway
So me I say FATHER Eh!
Me I pray for the raba
Me I won get this paper
So I fit spoil mama oo
(Spoil mama oo)
I say FATHER
Me I pray for the raba
Me I won get this paper
So I fit spoil papa oo
(Spoil papa oo)
I won make am for my mama
I won make am for my papa
I won make am for my mama
(Mama mama)
This life no be by sabi
If you make am show dem your padi o
(Padi o padi o)
I say FATHER (I say FATHER)
I pray for this paper (I pray for this paper)
I won get this raba (I won get this raba)
Make I spoil mama o (spoil mama o)
I say FATHER
Me I pray for the raba
Me I won get this paper
So I fit spoil papa oo
(Spoil papa oo)
(Mum prayers.)
Hmm hmm
(I won make am for my mama)
Yeh yeh
(I won make am for my mama)
(It's OLUMIX production)
Uhm uhm ehn
TahTah
It's been long have been pushing (pushing)
Otipe gan that 've been doing this (doing this)
Say when me i go chop life oo
(Chop life oo chop life oo)
Mama keep calling and keep praying (praying)
She say me self gonna make it (make it)
So when nepa go bring light oo (bring light oo)
So me I say FATHER
Me I pray for the raba
Me I won get this paper
So I fit spoil mama oo
(Spoil mama oo)
I say FATHER
Me I pray for the raba
Me I won get this paper
So I fit spoil papa oo
(Spoil papa oo)
Mo' wo ju re e (mo' wo ju re e)
Olorun mi (Olorun mi)
Mo' wo ju re eee (mo' wo ju re ee)
Eleda miii (Eleda miii)
I pray for mercy o
Pray for blessings o
Make you lift me high
Many things don sup
Je kin ro wo yo
Je kin r'anu gba
So many things wey my eyes don see
Oluwa mi jowo pick my call
I don sing I don rap
I don work I don pray
Eh don tey make you bless my way
So make you push me faraway (faraway)
Make your blessings no delay o (no delay o)
Make dem DJ put am for replay
Make eh dey push me go go faraway
So me I say FATHER Eh!
Me I pray for the raba
Me I won get this paper
So I fit spoil mama oo
(Spoil mama oo)
I say FATHER
Me I pray for the raba
Me I won get this paper
So I fit spoil papa oo
(Spoil papa oo)
I won make am for my mama
I won make am for my papa
I won make am for my mama
(Mama mama)
This life no be by sabi
If you make am show dem your padi o
(Padi o padi o)
I say FATHER (I say FATHER)
I pray for this paper (I pray for this paper)
I won get this raba (I won get this raba)
Make I spoil mama o (spoil mama o)
I say FATHER
Me I pray for the raba
Me I won get this paper
So I fit spoil papa oo
(Spoil papa oo)
(Mum prayers.)
Credits
Writer(s): Funsho Joseph Tijani
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.