Ijustwant2makemoneyinolike2deyhustle

I just want to make money
I no like to dey hustle
I just want to make
I no want too dey talk
I no want too dey yarn
Bible 4 my right hand
Wisdom 4 my back
Wisdom be my babe
Devil dey my shoe, (wait) under
See my shoe lace fine (omo)
I dey fear God die
Peter Obi 4 life
Peter Obi 4 life
Peter Obi 4 life
Peter Obi 4 life
Peter Obi 4 life
Peter Obi 4 life
Peter Obi 4 life
I just want to make money, I no like to dey hustle
Wait make I understand
I no wan dey go barbershop
E no work e no work
Una wey go vote jagaban
Adult life no too hard sef
God thank you for blessing me
My papa go see my grand children
4 your house I go dey forever
Bando I no want
In my Nike
Riding round in my bike
None of y'all wey fit try me
Ice chains? Don't be psyche
Money sef no be everything
I dey like this I wan
Dey like this I wan marry
I dey like this I wan chop
As I dey like this I wan go heaven
CEO of my life (GOD!)
Long for everytime (GOD!)
Dey like this I don see wetin dey sup
Hate for this world for who dey pop sef
Fimile fimile
I no like am e be dead ting
Pay the price for my peng ting
I just want to make money I no like to dey hustle

I mean like the love of money
O my God
Its crazy like
We do everything for money n that's just fine I guess
I love money



Credits
Writer(s): Mfon Jackson
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link