Away (feat. Martinsfeelz)

Wow

Dem don try to Dey kill my thoughts
Katapot no Dey work on the boy
That's the reason dem Dey reason my song
No need to Dey form for the boy
too big with a bigger man thoughts
Step nice when you talk to the boy
Ayya ya ya ya
All my lost I fit count am as joy
Today today giving dem vibe none stop
Make I do am my way (My Way)
You know you know
Number champion nobody go fit take my place (my place)

Away away away away (no bad energy)
Away away away away (never think negative)
Away away away away (yeahe yeahe)
Away away away away

Dem dey kuku dey craze for me
But they don't want to come admit
Play my song dem go shake body
There's no reason to fake for me
No dey sleep on the young boy
When the money show then you won come
No dey sit there dey course noise
And when you see the boy you dey show love.

Away away away away (no bad energy)
Away away away away (never think negative)
Away away away away (yeahe yeahe)
Away away away away

Many people wey I don show love
dem no reciprocate am
But I still dey keep am 100 I no sabi
to fake am ye
And mama dey pray for me
When I sing everybody shake body
And I done made mistakes and I done learnt my lessons
Right now when I count my blessings
I shout Halle, Halle, Halle, Halle
For all the blessings come my way
my way my way my way
Hmmm, I say brother what's up
Wetin mama wan chop
Dem no wan make I drink water drop cup
I no send wetin bad belle wan talk
Pa Pa Pa, Omo that's a Gunshot

Away away away away (no bad energy)
Away away away away (never think negative)
Away away away away (yeahe yeahe)
Away away away away



Credits
Writer(s): Abraham Hoff
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link