Cross River "Neega Move" (Scar Lip Cover) [feat. Oj Money]

Eyooo
This is Vic.O murder fucker
This is my city
They don't know
Calabar city
Is ma city
Calabar city
Hmmm

Make I talk my mind,
Calabar city,
Cross River state no dey like before again,
After Ronald Duke
Omoke Ayade
Come play like fowl wey come play for person kitchen
Dem thief money finish,
Dem chop our money finish
Dem come dey cry say money no dey for pouse again
Abi na snake come swallow the money inside the account?
Cross River State was the heart of Nigeria
But how e be like say na fowl dey live here
Ayade con dey fake cry like say him care
Neega
I'm not impressed
Yeah
Ogboro con dey thief men prick dey sell
Get the fuck off
This is Cali neega
Now prince Otu don enter as the new governor
Make we see the changes
Now ma neegas trying to hold me back
Aah
Neegas move
Make I talk our problems
This is Cali
Cross River State
Wetin you wan now?
This is Cali
Cross River State
Wetin you wan now?

Oluwa's gat us all
Politicians gat our necks
More hits and more kills we're still gonna Say the truth
Get the fuck off bad man
Kuz you fink that you're good
Get the fuck off bad man, the masses crying day and night
Get the fuck off bad man
If we can't use our roads

Neega move
This is Cali
Cross River State
Wetin you wan now?
Neega move
Neega move
Hehehee
They don't know
Mpl Empire
Oj Money



Credits
Writer(s): Oj Money, Victor Ncha Odu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link