Adura

You stood beside me when there was nobody
You cried beside me when there was nobody
We ate together when there was nobody
Only mama cared when there was nobody
Nobody nobody nobody fit understand
Nobody nobody nobody fit understand... afi adura adura, afi adura adura, afi adura adura, afi adura adura

If no be condition my guy we for know which friend be satan
If no be condition my guy we for know which friend be angel
Deep down inside life some people just dey hate you
Dem go pretend like say dem been dey there when dem born you
When the table turn o... you go know who love you
When the matter cast o... you go know who send you

You stood beside me when there was nobody
You cried beside me when there was nobody
We ate together when there was nobody
Only mama cared when there was nobody
Nobody nobody nobody fit understand
Nobody nobody nobody fit understand... afi adura adura, afi adura adura, afi adura adura, afi adura adura

Na the matter wey I carry come na him to minimise lies
All the people wey go run away na dem full inside life
All the friends wey go run away na dem follow inside life
Friends and family go laugh at you all this na inside life
Inside life, life, life

Afi adura adura, afi adura adura, afi adura adura, afi adura adura



Credits
Writer(s): Adeniyi Maruf
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link