Ghetto Man Story (Studio Freestyle) [feat. Credo_iam]

Omo na ghetto man story
Highman story
Omo I need this glory
Ghetto man story

Omo na Highman story
I need this glory
I say ghetto man story
Omo na Highman story
I need this glory

Brother man come close make I show you the road
Teach you how to hustle take you down to My zone
Any bagger try you I go knack am akpako
Carry my kala I no come to dey joke

Ghetto man life
E don tay Highman Comot house
I no lie I plant cassava
These days girls say them like my cassava
Badman i no be Casanova

High on life, that's why i Dey pay the price
I no dey like do jangolova
Highman feeling deja vu

Ghetto man story
Omo na Highman story
I need this glory
I say ghetto man story
Omo na Highman story
Ghetto man story
Omo na Highman story
I need this glory

Swear dem no fit hold me down
Got up on my feet and retook my crown
Never quitting never ever going down
I no complain I believed and it came through now
People pleaser don turn to a man now
E no dey send e no look uche face now
Peace of mind only thing me I want now
As I dey go dey come na jah jah clear the way now ye ye

Man na ghetto man strong man
If no be money no dey call my phone now
I won change the narrative na na
For my life all day i swear say eh eh

Man na ghetto man strong man
If no be money no dey call me na na
Make I change the narrative for my, for my life

Ghetto man story
Omo na Highman story
I need this glory
I say ghetto man story
Omo na Highman story



Credits
Writer(s): Jefferson Dennison
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link