Chop Life
Omo Wetin my eyes don see
Padi mi i no fit talk
Nko oju mi Ti ri
Day and night I Dey pray to God
Dem wan make I fall Omo
Dem wan bring me down
But I'm Standing Strong
Omoge if e No Be God E oo
Bad belle people dey for dey back bite oo
If e no be God E oo
Aje if e no be God e oo
God Dey ooo
No Pain No Gain
No Pain No Gain
No Pain No Gain
No Pain No Gain
Aje we Must flex hard oo
Loke Loke
Loke Loke
Loke Loke
Loke Loke
Aje We Must To Chop Life Oo
Everyday getting to this money ooo
We came from nothing to something oo
No bad vibes for my body oo
All my life I dey hustle ooo
When I wake up I feel like im dreaming
I ain't seen all my bros in a minute
Son of the soil what a feeling
Baba god don bless me with spirit
Im tryna feed all my family
so one day my pops could be proud of me
You told me lies and it damaged me
Filled my life with tragedy
Who can I call when I'm lonely
Don't tell me that you love me just show me
Like Scarface I feel like I'm tony
Stay down till you come up whats they told me
No Pain No Gain
No Pain No Gain
No Pain No Gain
No Pain No Gain
Aje We Must To Chop Life Oo
Omo Wetin my eyes don see
Padi mi i no fit talk
Nko oju mi Ti ri
Day and night I Dey pray to God
Dem wan make I fall Omo
Dem wan bring me down
But I'm Standing Strong
Omoge if e No Be God E oo
Bad belle people dey for dey back bite oo
If e no be God E oo
Aje if e no be God e oo
God Dey ooo
No Pain No Gain
No Pain No Gain
No Pain No Gain
No Pain No Gain
Aje we Must flex hard oo
Loke Loke
Loke Loke
Loke Loke
Loke Loke
Aje We Must To Chop Life Oo
Padi mi i no fit talk
Nko oju mi Ti ri
Day and night I Dey pray to God
Dem wan make I fall Omo
Dem wan bring me down
But I'm Standing Strong
Omoge if e No Be God E oo
Bad belle people dey for dey back bite oo
If e no be God E oo
Aje if e no be God e oo
God Dey ooo
No Pain No Gain
No Pain No Gain
No Pain No Gain
No Pain No Gain
Aje we Must flex hard oo
Loke Loke
Loke Loke
Loke Loke
Loke Loke
Aje We Must To Chop Life Oo
Everyday getting to this money ooo
We came from nothing to something oo
No bad vibes for my body oo
All my life I dey hustle ooo
When I wake up I feel like im dreaming
I ain't seen all my bros in a minute
Son of the soil what a feeling
Baba god don bless me with spirit
Im tryna feed all my family
so one day my pops could be proud of me
You told me lies and it damaged me
Filled my life with tragedy
Who can I call when I'm lonely
Don't tell me that you love me just show me
Like Scarface I feel like I'm tony
Stay down till you come up whats they told me
No Pain No Gain
No Pain No Gain
No Pain No Gain
No Pain No Gain
Aje We Must To Chop Life Oo
Omo Wetin my eyes don see
Padi mi i no fit talk
Nko oju mi Ti ri
Day and night I Dey pray to God
Dem wan make I fall Omo
Dem wan bring me down
But I'm Standing Strong
Omoge if e No Be God E oo
Bad belle people dey for dey back bite oo
If e no be God E oo
Aje if e no be God e oo
God Dey ooo
No Pain No Gain
No Pain No Gain
No Pain No Gain
No Pain No Gain
Aje we Must flex hard oo
Loke Loke
Loke Loke
Loke Loke
Loke Loke
Aje We Must To Chop Life Oo
Credits
Writer(s): Ody Nwokenkwo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.