Spirituality (feat. Steelzbit)

Spirituality, Dema angel Gabriel dem dem dey feel your analytics
Animality, girl I go fight for your matter like tiger wey dey chase oh
Oromality, girl you dey sweet like sugar honey and cane
For your body i don see
Girl I don see many things wey dey make me dey para gan

Spiritual
Girl your love is spiritual
E dey high me like zolam
Cos I'm not feeling sober ah
Spiritual
Girl your love is spiritual
E dey high me like zolam
Cos I'm not feeling sober

My niggas tell me lock up (I lock up)
But your vibe is on my head
The way you roll that thing and your smiling face
E dey make me feel irale
Chidera
Me I can't wait make we spend some holidays
It's like anointing
Call Angel Michael make e hold me

Odo m3n3wa ah
Abena no do me well
I say she no do me
Je ka sare wa gba o
Yeah yeah
Sare wa gba o
Yeah yeah
Odo m3n3wa ah
Abena no do me well
I say she no do me je ka sare wa gba o
Yeah yeah
Sare wa gba o
Yeah yeahhhh

Spiritual
Girl your love is spiritual
E dey high me like zolam
Cos I'm not feeling sober ah
Spiritual
Girl your love is spiritual
E dey high me like zolam
Cos I'm not feeling sober



Credits
Writer(s): Akparanta Peter
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link