Don't Say Much
(Bring fire)
(Ace, bring the beat back)
It's okay
The kind of life I was living back then (back then)
I reminisce but I never go there
I reminisce but I never de'be
I reminisce but I never
I lost some family, I'm still loosing friends
'Cause of the rules wey me I no bend
But then again, me I don't pretend
Say, me I send dem, never
Baby, baby, oh-no-no (oh-no-no)
I was living like an otondo (otondo)
Always looking like an olodo (olodo)
Like an artiste wey no get promo, I dey ride solo
Baby, mo r'ogo (mo r'ogo)
They say follow person wey know road (wey know road)
I follow person back then, I miss road (I miss road)
Free me, free me, make I dance konto, I don jogodo
(Ayy-ayy, ayy-ayy, ayy)
All I wanna say is that, they don't really care that much, yeah
(Oh-oh, oh-oh, oh)
Pocket never empty, take a look at my cup, e dey rush
(Ayy-ayy, ayy-ayy, ayy)
I wan get money like Elon Musk
(Oh-oh, oh-oh, oh)
That's why I always don't say much, I get to work, yeah
No dey whine me oh, no dey whine me oh
This kind matter dey precise oh
For my mind oh, I go shine o
Bad energy, I decline oh
Friends and foe tried to spoil my show, ah
Dem do me rigimanro, ah
Dem downplay my glow, ah
But me, I carry ogo oh-oh-ohh (ayy-ayy, ayy-ayy, ayy)
The kind of life I was living back then
I reminisce, but I never go there (oh-oh, oh-oh, oh)
I reminisce but I never de'be
I reminisce but I never (ayy-ayy, ayy-ayy, ayy)

'Cause of the rules wey me I no bend (oh-oh, oh-oh, oh)
But then, again me, I don't pretend
Say, me I send dem, never (ayy-ayy, ayy-ayy, ayy)

All I wanna say is that, they don't really care that much
(Oh-oh, oh-oh, ohh)

(Bob Berry)

Credits
Writer(s): Raoul John Njeng Njeng
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.