Letter from God
If I fit to make am rain
On a sunny day
If I fit to make sunshine
On a rainy day
So that it can wash away
When my heart dey pain
Many things in my head
Make my words dey fail
Four years in diaspora
Nigba wo lo ma wale
All your friends in the hood
Gbogbo won lo ti kole
Ola dakun make money
Ko wa le won lere
All of this things want to scatter my head
All of this things wan dey make man dey stress
Before thing go start to make me vex
Den I look 'em in the face and say
This is my letter from God
He tell me say when I stand
I no go fall
He tell me say when I call
Him go come
In anything
Make my heart no dey fear
Cos everything I do all the blessings go pure
I say
This is my letter from God
He tell me say when I stand
I no go fall
He tell me say when I call
Him go come
In anything
Make my heart no dey fear
Cos everything I do all the blessings go pure
I say
Baba dakun cover me o
Mama je ki won ri mi o
Mama jeki won mu mi o
Komo araye ma so pe
Oti tan fun mi oooooh!!
Deliver deliver baba God
You know i believe ya
Believe yaa ah ah
O'Lord of mercy come deliver
Deliver baba dakun come deliver
Deliver ahh ah, yeahhh
This is my letter from God
He tell me say when I stand
I no go fall
He tell me say when I call
Him go come
In anything
Make my heart no dey fear
Cos everything I do all the blessings go pure
I say
This is my letter from God
He tell me say when I stand
I no go fall
He tell me say when I call
Him go come
In anything
Make my heart no dey fear
Cos everything I do all the blessings go pure
I say
Baba dakun cover me o
Mama je ki won ri mi o
Mama jeki won mu mi o
Komo araye ma so pe
Oti tan fun mi oooooh!!
Deliver deliver baba God
You know i believe ya
Believe yaa ah ah
O'Lord of mercy come deliver
Deliver baba dakun come deliver
Deliver ahh ah
On a sunny day
If I fit to make sunshine
On a rainy day
So that it can wash away
When my heart dey pain
Many things in my head
Make my words dey fail
Four years in diaspora
Nigba wo lo ma wale
All your friends in the hood
Gbogbo won lo ti kole
Ola dakun make money
Ko wa le won lere
All of this things want to scatter my head
All of this things wan dey make man dey stress
Before thing go start to make me vex
Den I look 'em in the face and say
This is my letter from God
He tell me say when I stand
I no go fall
He tell me say when I call
Him go come
In anything
Make my heart no dey fear
Cos everything I do all the blessings go pure
I say
This is my letter from God
He tell me say when I stand
I no go fall
He tell me say when I call
Him go come
In anything
Make my heart no dey fear
Cos everything I do all the blessings go pure
I say
Baba dakun cover me o
Mama je ki won ri mi o
Mama jeki won mu mi o
Komo araye ma so pe
Oti tan fun mi oooooh!!
Deliver deliver baba God
You know i believe ya
Believe yaa ah ah
O'Lord of mercy come deliver
Deliver baba dakun come deliver
Deliver ahh ah, yeahhh
This is my letter from God
He tell me say when I stand
I no go fall
He tell me say when I call
Him go come
In anything
Make my heart no dey fear
Cos everything I do all the blessings go pure
I say
This is my letter from God
He tell me say when I stand
I no go fall
He tell me say when I call
Him go come
In anything
Make my heart no dey fear
Cos everything I do all the blessings go pure
I say
Baba dakun cover me o
Mama je ki won ri mi o
Mama jeki won mu mi o
Komo araye ma so pe
Oti tan fun mi oooooh!!
Deliver deliver baba God
You know i believe ya
Believe yaa ah ah
O'Lord of mercy come deliver
Deliver baba dakun come deliver
Deliver ahh ah
Credits
Writer(s): Olasunkanmi Omotayo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.