Blessing

Mama yo yo yo yo
Yo yo yo yo
Mama come and see yeah how e dey be
Sisi see me dem me yeah
Who go blow me
What you see my brother shey na hin you know
Nothing you no see bad man I swear you no fit know
No go wait for my lane brother I Dey bleed oh
Eje loju mi my brother I Dey bleed oh
Every day is a blessing
Every day is a lesson
And that is so in interesting brother shey you know
Every day is a blessing
Every day is a lesson
And that is so interesting brother shey you know
Rasta 2milli the trap thug me I never give up
One time I no go stop anything Wey I talk
Rasta 2milli the trap thug me I never give up
One time I no go stop anything Wey I talk
Oh my blessings oh my 6ix
Nigga try too many but ain't say no sh*t
I no Dey put my phone for dnd again
Cuz I know say no one go try to ring my phone
Try to pe my phone at all
That's the law of the ghetto where I come from
Broke and poor that's where me I come from
Nigga you no fit cope o
Nigga you no fit cope o
Na wetin dem tell you u know
Na why me I just Dey go on my own
Every day is a blessing
Every day is a lesson
And that is so in interesting, brother shey you know
Every day is a blessing
Every day is a lesson
And that is so in interesting brother shey you know
Rasta 2milli the trap thug, me I never give up
One time I no go stop anything Wey I talk
Rasta 2milli the trap thug
Me I never give up
One time I no go stop anything Wey I talk



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link