Outside
Tell me why you no go like person wey dey sing like dis
Abi you no feel am?
Make dem no disturb my peace
I just dey catch my trees, and smoke my trees
I never dull and am always can't stop
So many sleepless night and it's on all me Oluhun
The other dey for ghetto we dey roll dice
You fit play 6-5 make I throw double 6 Olohun
Ti ti mo fi do omo tan só
Some of my guys dey sleep on me
No play time no dey waste my time
My whole life be on DND
Tell me why you no go like person wey dey sing like dis
Abi you know feel am?
Make dem no disturb my peace
I just dey smoke my trees
Emi oni so'ro
Gimme your love
Gimme-gimme sweet love
Gimme your love
Na wetin I go chop I dey find
Make I no go ever jam wetin go chop me
Back in the ghetto wey we dey roll dice
You fit throw 6-5 make I throw double six Olohun
Ti ti mo fi do omo to só
Some of my brothers dey sleep on me
Tell me why you no go like person wey dey sing like dis
Abi you know feel am?
Make dem no disturb my peace
I just dey catch my trees, and smoke my trees
No worries on this side (No worries on this side)
No worries on this side (No worries on this side)
Emi o sho'mo get inside o
Men I dey outside o, I dey outside o
Pass me the milli
I dey outside o, I dey outside o
Oh-ohoo
No worries on this side
No problems on this side
Mio sho'mo get inside o
Omo I dey outside o, I dey outside o
Am always can't stop
So many sleepless nights
And is on all on me Olohun
The other dey for ghetto
We dey roll dice
You fit throw 6-5 make I throw double six Olohun
Ti ti mo fi do'mo to só
Some of my guys dey sleep on me
No play time you no fit waste my time
My whole life be on DND
Tell me why you no go like person wey dey sing like dis
Abi you no feel am?
Make dem no disturb my peace
I just dey catch my trees, I dey smoke my trees ah
Otega kan bayi
(Calli on the mix)
Jogbo street o

Credits
Writer(s): Stephen Oghenetega Ifedayo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.