Salem
O! Oleng!
Chei
Aye
Remmy Boi, remmy boi, remmy boi
Uhmmmm
Melody man
I no dey let no worry come my way
Nobody fit to make me Shalaye
I dey my hundred no need jara eh
See You later
I'll be on my way (Okay na)
Man dem
No fit play with my Salem
Cause my energy pass dem
Na the spirit dey charge me so
Amen
I dey pray for dem man dem
Make this song be their anthem
As e dey do me so oh
Cheee
Che che che che
Melody man
Aye
Sarkin salama dey my side oh aye
And everyday is a lovely day
Like valentine oh aye
Make Ota mi ko kilo fun omo
Re make we no fight
Uhmmmm
Cause I come in peace
No mean say I come with clear eye
Let's be guided You see my energy
Is responsible for that melody
Wey be chasing down all my enemies
Kiniyun eya Judah steadily
Dey with me me me man dem
Teti gbo make You sing my anthem
Cause we bringing Yeshua pon dem
Never condescending no condemn
Wa wa wa wa wa
Ya ya ya ya ya
Oh yeah
Man dem
No fit play with my Salem
Cause my energy pass dem
Na the spirit dey charge me so
Amen
I dey pray for dem man dem
Make this song be their anthem
As e dey do me so oh
Chei
Aye
Remmy Boi, remmy boi, remmy boi
Uhmmmm
Melody man
I no dey let no worry come my way
Nobody fit to make me Shalaye
I dey my hundred no need jara eh
See You later
I'll be on my way (Okay na)
Man dem
No fit play with my Salem
Cause my energy pass dem
Na the spirit dey charge me so
Amen
I dey pray for dem man dem
Make this song be their anthem
As e dey do me so oh
Cheee
Che che che che
Melody man
Aye
Sarkin salama dey my side oh aye
And everyday is a lovely day
Like valentine oh aye
Make Ota mi ko kilo fun omo
Re make we no fight
Uhmmmm
Cause I come in peace
No mean say I come with clear eye
Let's be guided You see my energy
Is responsible for that melody
Wey be chasing down all my enemies
Kiniyun eya Judah steadily
Dey with me me me man dem
Teti gbo make You sing my anthem
Cause we bringing Yeshua pon dem
Never condescending no condemn
Wa wa wa wa wa
Ya ya ya ya ya
Oh yeah
Man dem
No fit play with my Salem
Cause my energy pass dem
Na the spirit dey charge me so
Amen
I dey pray for dem man dem
Make this song be their anthem
As e dey do me so oh
Credits
Writer(s): Greatman Ademola Takit, Joel Joheobe Iji, Marvel Ahonye Onah
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.