Only Me

Azaman entertainment you know
Checkers
Kennysarz
Ah ah iye iye
Vuchi baby olukorin

Only me know wetin I dey face
Light up the kpor to forget my pains
Smiling outside but I'm dying inside
Nobody care dem nor send your fada
Only me know wetin I dey face
Light up the kpor to forget my pains
Smiling outside but I'm dying inside
Nobody care dem nor send your fada

Only me know ye ye ye
Only me know ye ye ye
Only me know ye ye ye
Only me know ye ye ye
Only me know ye ye ye
Only me know ye ye ye
Only me know ye ye ye
Only me know ye ye ye

So so so many things
Wey don happen for the street
So many things wey don happen for the street
Man nor fit take
Man nor fit breath
Man nor fit smile
Man nor fit talk
Oluwa shanufumi dem say my carry oil
Na the life we dey live
Nor be say na childs oh
But in the days dem
Dem nor dey reason us that year
But now all of dem
Don dey act nice oh
Make I tell you brother man
Better focus on your hustle
No man go help
Many things wey I see
To burst cry I nor fit cry

Only me know ye ye ye ye
Only me know ye ye ye
Only me know ye ye ye
Only me know ye ye ye
Only me know ye ye ye
Only me know ye ye ye
Only me know ye ye ye
Only me know ye ye ye
Barbie joe on it ...yeh
Only me know ye ye ye

Hey yoh I came through
From the bottom
It's wasn't easy
I fought hard
Never thought that I will make it
The pain was deep
From my head to my toes
My heart beat so hard
Every every night
But life is a game
Cause only me can see
And know the pains that I feel
And so I penetrate the evil
Imma heal it again
Just like david kill goliath
Imma lion my nigga
They can never stop my blessings
Imma winner my nigga
And so I walking through the valley Of shadow of death
Me I will never fear no evil
I was born as a ruler
I'm covering the devil
No more suffering men
I'm covered by jehovah
To him alone that I'm free

Only me know wetin I dey face
Light up the kpor to forget my pains

Smiling outside but I'm dying inside
Nobody care dem nor send your fada
Only me know wetin I dey face
Light up the kpor to forget my pains
Smiling outside but I'm dying inside
Nobody care dem nor send your fada

Only me know ye ye ye
Only me know ye ye ye
Only me know ye ye ye
Only me know ye ye ye
Only me know ye ye ye
Only me know ye ye ye
Only me know ye ye ye
Only me know ye ye ye

On the mix is heronbeat
Sincerely,



Credits
Writer(s): Kenneth Thomas
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link