Another Day

Is another day alokowe
Ojumore ti mo wa
Is another day alokori
You better find wetin you go chop o
Edumare aseyori
Wetin you dey find you go see am o
Owuro lojo enimarire
Goodness and mercy

Na me know na me know
Sheybi na me know wetin I dey find
Na me o na me o
Sheybi na me sing sheybi na my life o
Na me know na me know
Sheybi na me know wetin I dey find
Na me o na me o
Sheybi na me sing sheybi na my life o

Dem con vess for your matter
(kilode)
Dem carry your matter
Dem con vess for your matter
(kilode)
Dem carry your matter

Ewa na esono
Wetin dey sup edurona
God time is the best shegbo
Ikoko obe wa onilana
man no be God
man must to work
God no dey stop
God no dey pause
Anything we pray for make he dey work
Iyanu lorukore

Na me know na me know
Sheybi na me know wetin I dey find
Na me o na me o
Sheybi na me sing sheybi na my life o
Na me know na me know
Sheybi na me know wetin I dey find
Na me o na me o
Sheybi na me sing sheybi na my life o

Dem con vess for your matter
(kilode)
Dem Carry your matter
Dem con vess for your matter
(kilode)
Dem Carry your matter



Credits
Writer(s): Oreoluwa Ayomide
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link