Lose Control (feat. Blxckie)

(Bussmyhead)

She wan love for free (she wan love for free)
Say, "she want all of me" (she want all of me)
But, she no wan kolo-bi ('bi), uhn (uhn)
She dey tell me casually (she dey tell me casually)
Shawty wan operate me manually (shawty wan operate me manually)
Emi ti mo need therapy, emi ti mo need therapy oh

As I dey drip, I dey drip sololo (lo-'o-'o-'o-'ose)
Emi ti mo crazy normally (control)
She say "make I take things gradually"
But, emi ti mo need therapy
As I dey drip, I dey drip sololo (lo-'o-'o-'o-'ose)
Emi ti mo crazy normally (control)
She wan make I wait 'till February for something wey I need in January

Philomena dangerous, she too bad (she too bad)
She get wahala, she fit cause nuisance (nuisance)
And, if I para, dem go say "I do pass" (oh, oh-oh)
When na my matter dem dey talk for group chat, wahala
Me, I no put you for my bigger picture
But, if you no 'gree, na your forfeiture
I bring the table and the furniture
If you need carpenter, make you call Jesus

As I dey drip, I dey drip sololo (lo-'o-'o-'o-'ose)
Emi ti mo crazy normally (control)
She say "make I take things gradually"
But, emi ti mo need therapy
As I dey drip, I dey drip sololo (lo-'o-'o-'o-'ose)
Emi ti mo crazy normally (control)
She wan make I wait 'till February for something wey I need in January

Uh, she said she loves my energy
Love the way I sing, love my melodies
Said "she kinda cold, need a cover, please" (need a cover)
We can go back home, let the bed ring-ring (let the bed ring)
When she down bad, she gon' call on me
Know I got that passion, it's all on me
Stuck inside the past but you're here with me
Baby, lose control, I'm you driver

Now, and it's clear
Just let go of your fears
I'm your soldier for real (I'm your soldier for real)
Nothing can come between or near
Now, and it's clear
Just let go of your fears
I'm your soldier for real
And, nothing can come between or near

As I dey drip, I dey drip sololo (lo-'o-'o-'o-'ose)
Emi ti mo crazy normally (control)
She say "make I take things gradually"
But, emi ti mo need therapy (if you need carpenter, make you call Jesus)
As I dey drip, I dey drip sololo (lo-'o-'o-'o-'ose)
Emi ti mo crazy normally (control)
She wan make I wait 'till February for something wey I need in January

As I dey drip, I dey drip sololo (lo-'o-'o-'o-'ose)
Emi ti mo crazy normally (control)
She say "make I take things gradually"
But, emi ti mo need therapy (if you need carpenter, make you call Jesus)
As I dey drip, I dey drip sololo (lo-'o-'o-'o-'ose)
Emi ti mo crazy normally (control)
She wan make I wait 'till February for something wey I need in January (wey I need in January)



Credits
Writer(s): Adewale Mayowa, Adewale Ayobami
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link