Fine Fine Caro
Uh huh
Ife ge me
Von
Body dey shack me
(Shack me shack me)
Doings e sure for me
If man Dey strike
(Strike)
Try Dey defend that post
Say she want knack
Knack so bad
(Ahh)
May she forget
Her problems
Omo e shock me guy
(That She Crave me die)
She tell me say
(She be my fine fine caro)
Tell me say
(May I take am and use am as mi like)
She tell me say
Shey you remember
When you use to ride for me die
Now you don Dey Chop life without
Me
U think you're free
I no go gree
Even if you're ELDEE
I'm the damn referee
Shey you remember
When you use to ride for me die
Now you don Dey Chop life without
Me
She tell me say
(She be my fine fine caro)
Tell me say
(May I take am and use am as mi like)
She tell me say
Shey you remember
When you use to ride for me die
Now u don Dey Chop life without
Me
I get bastard money oh
Wey fit killi person oh
That kin money u no fit loan
Broke person no fitti know
I get bastard money oh
(OBO)
Wey fit killi person oh
That kin money u no fit loan
Broke person no fitti know
You No fit relate
(At all)
It's way too late
Shebi I been expatiate
You just Dey play
(Dey play)
I can't dance
But her body don bounce
(Bam bam)
Come Dey do me do me
Wetin no nice
(No nice)
I want dance but I no wan cast
Want enter inside her inner thighs
She tell me say
(She be my fine fine caro)
Tell me say
(May I take am and use am as mi like)
She tell me say
Shey you remember
When you use to ride for me die
Now u don Dey Chop life without
Me
U think you're free
I no go gree
Even if you're ELDEE
I'm the damn referee
Shey you remember
(Shey)
When you use to ride for me die
Now u don Dey Chop life without
Me
Come come come come
Come come come come
Give it to me give it to me
Come come come come
Come come come come
Give it to me give it to me
Ife ge me
Von
Body dey shack me
(Shack me shack me)
Doings e sure for me
If man Dey strike
(Strike)
Try Dey defend that post
Say she want knack
Knack so bad
(Ahh)
May she forget
Her problems
Omo e shock me guy
(That She Crave me die)
She tell me say
(She be my fine fine caro)
Tell me say
(May I take am and use am as mi like)
She tell me say
Shey you remember
When you use to ride for me die
Now you don Dey Chop life without
Me
U think you're free
I no go gree
Even if you're ELDEE
I'm the damn referee
Shey you remember
When you use to ride for me die
Now you don Dey Chop life without
Me
She tell me say
(She be my fine fine caro)
Tell me say
(May I take am and use am as mi like)
She tell me say
Shey you remember
When you use to ride for me die
Now u don Dey Chop life without
Me
I get bastard money oh
Wey fit killi person oh
That kin money u no fit loan
Broke person no fitti know
I get bastard money oh
(OBO)
Wey fit killi person oh
That kin money u no fit loan
Broke person no fitti know
You No fit relate
(At all)
It's way too late
Shebi I been expatiate
You just Dey play
(Dey play)
I can't dance
But her body don bounce
(Bam bam)
Come Dey do me do me
Wetin no nice
(No nice)
I want dance but I no wan cast
Want enter inside her inner thighs
She tell me say
(She be my fine fine caro)
Tell me say
(May I take am and use am as mi like)
She tell me say
Shey you remember
When you use to ride for me die
Now u don Dey Chop life without
Me
U think you're free
I no go gree
Even if you're ELDEE
I'm the damn referee
Shey you remember
(Shey)
When you use to ride for me die
Now u don Dey Chop life without
Me
Come come come come
Come come come come
Give it to me give it to me
Come come come come
Come come come come
Give it to me give it to me
Credits
Writer(s): Dilinna Ezeofor
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.