Show Glass (feat. Ryno Kuti)

Oh oh
Se, many problem don happen for the street oh
Long time ago coming, it was not easy brother
When i started them no like me
Any something them abuse me
Say this boy wouldn't make it
I believe i would make it
Nah you come know if you doubt me
If you come like make you judge me
Steady slowly God dey bless me
To my mummy i be blessing

You no be god when dey bless man oh
You no know the time i dey jot line oh
You no know the time i dey sell gallon for street
Nah you come dey hate me now
Egba mi na
Ewa bami ṣe
Jokosibẹ make i live my life
Thank God belle no be show glass oh
2019 e for don cast oh
Ask ci moni for trenches oh
Nothing noting we no see my bro
Living the life we dey package oh
Working so hard we no stay solo
Grinding for the top
We just want blow
Make i no go sober
Give glory to Jehovah
This year is a tearing over
Ci chi moni
Ryno Kuti
Chasing money
Cause belle no be show glass oh
I swear e for don cast oh

Runaway
Bad belle runaway
Bad belle, run comot for my way
Eh eh, eh eh
Me i don waka many many places
I don waka see many plenty faces
Wetin you one tell me when i no know
Wetin you one tell me when i no do dow

You no be god when dey bless man oh
You no know the time i dey jot line oh
You no know the time i dey sell gallon for street
Na you come dey hate me now
Egba mi na
Ewa bami ṣe
Jokosibẹ make i live my life
Thank God belle no be show glass oh
2019 e for don cast oh
Ask ci moni for trenches oh
Nothing notin we no see my bro
Living the life we dey package oh
Working so hard we no stay solo
Grinding for the top
We just want blow
Make i no go sober
Give glory to Jehovah
This year is a tearing over
Ci chi moni
Ryno Kuti
Chasing money
Cause belle no be show glass oh
I swear e for don cast oh



Credits
Writer(s): Ci Moni
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link