Demi God

Omuro leleyi
KYRIOS PENGAR
Na person wey don suffer fit cope with dis song, nor scope
See finish dey maximum if you are broke, broke nor be joke
Others dey halla he choke
And you nor fit buy coke,your mate dey spray block
You dey corner dey spy clock, the answer is no until you fvking ask
No doubt every man is equal to his task (hustle oh)
Mon hustle
Hustle Lori titi
Make I fit Bubble
Bubble till infinity
Make I nor see calamity
Make I nor gather poverty join property
Loyalty na stupidity for our society
Am Mini god in front of the world
When am talking to GOD am a little toad
Struggling to survive on a road
Jah gat my back so am bold
Kyrios pengar let the story be told
Am Mini god in front of the world
When am talking to GOD am a little toad
Struggling to survive on a road
Jah gat my back so am bold
Kyrios pengar let the story be told
Owo nor be everything, bible say na vanity
Money move the gospel keep the temple sanitary
On your mark get set, na money I dey Chase
Pikin wey bring money na him parent dey praise
My head nor sleep my leg nor tire
Me and money make we be like blood and vampire
I nor wan do monkey business, I nor won run cat race
Make me top dog make I nor go be scape grace
Mon hustle
Hustle Lori titi
Make I fit Bubble
Bubble till infinity
Make i nor see calamity
Make I nor gather poverty join property
Loyalty na stupidity for our society
Am Mini god in front of the world
When am talking to GOD am a little toad
Struggling to survive on a road
Jah gat my back so am bold
Kyrios pengar let the story be told
Am Mini god in front of the world
When am talking to GOD am a little toad
Struggling to survive on a road
Jah gat my back so am bold
Kyrios pengar let the story be told



Credits
Writer(s): Solomon Loto
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link