Canada

See, ehn
You and I know say since when dem try colonize us for this Africa
We never benefit from any of those countries
You and I know say the country wey we dey
Benefit from as a Nigerian youth, na Canada
Canada, Canada, Canada

Na Canada, Cana, Canada, Cana
Canada, Cana, Canada
Ca-Ca-Canada, Cana, Canada, Cana
Canada, Cana, Ca-Ca, fresh

Big brother kanagang
Cross River, Calabar
Nollywood, Isakaba
Magnito dey ball like say na me be Alaba
Kudin ney Canada
Backward galala
Big waist, caravan
Magnito too fly like tantabara

Okay na so, na so them dey give me beat
If I pull up on the streets dem dey give me hit
Order rice give me meat
Give me head, give me teeth
Give me chair, give me sit
Give me maths, give me cheat
Get belle, give me kids
Rolls-Royce, give me keys

Ca-Ca-Canada, Cana, Canada
Cana, Canada, Cana, ca-ca

Yeah, yeah, yeah
Roll one straight to Canada (sharp)
And we dey ball like we be Alaba
Made love to my girl, I was smoking Canadian loud
So I had a Canadian baby
So when I'm working, fuck you, pay me
And to the girls wey dey try to play me
For the times when I show you emotions, I swear no be me na pomo

Na Canada
Cana, Canada, Cana, Canada, Cana, Canada
Cana, Canada, Cana, Canada, Cana, Canada



Credits
Writer(s): Chuks Joshua Osajiokwoeh, Mohammed Usman Adamu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link