Lose control (Coke Studio Africa 2023)

(Boss man)

She wan love for free
Say she wan to love me
But, she no want kolobi, ahn
She dey tell me casually
Shawty want operate me manually
Ẹ mí tí mo need therapy, ẹ mí tí mo need therapy

As I drip, I drip sololo
Ẹ mí tí mò crazy normally
She say we gat take things gradually
But, ẹ mí tí mo need therapy

As I reap, I drip sololo
Ẹ mí mò crazy normally
She want make I wait 'til February
For something wey I need in January

Philomina dangerous, she too bad (too bad)
She get wahala, she fit cause nuisance (nuisance)
And if I para, dem go say I do bad (ooh, ooh)
When na my matter dem dey talk for group chat (wahala)

Me I no put you for my bigger picture
But if you no gree, na your forfeiture
I bring the table and the furniture
If you need carpenter, make you call Jesus

As I drip, I drip sololo
Ẹ mí tí mò crazy normally
She say we gat take things gradually
But, ẹ mí tí mo need therapy (if you need Carpenter, make you call Jesus)

As I reap, I drip sololo
Ẹ mí mò crazy normally
She want make I wait 'til February
For something wey I need in January

As I drip, I drip sololo
Ẹ mí tí mò crazy normally
She say we gat take things gradually
But, ẹ mí tí mo need therapy (if you need carpenter, make you call Jesus)

As I reap, I drip sololo
Ẹ mí mò craze normally
She want make I wait 'til February
For something wey I need in January



Credits
Writer(s): Sihle Sithole, Adewale Mayowa, Adewale Ayobami
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link