Mr Major (feat. Pompay, Kayz, Fosa & Rooky)
See When we come pon the street man
Dem ma call us brosper
But me i'm Mr Major pon it
Yeah
Mr Mr Mr Mr Mr Major
Mr Mr Mr Mr Mr Major
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
No call me brother, Call me Mr Major
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
No call me brother, Call me Mr Major
They no wan respect us but who dey hold the South South Music down for Hip Hop game except us
You dey talk say rappers no dey blow again
How that one take affect us when we takeover na coup d'état they no need to elect us
Like dick we fit go hard anytime na small thing dey erect us Hip Hop King, heyyy
Talent detectors make we sign contract with no pay
Him dey try manage reflect us
Bros wait, never dey vex, calm yourself nothing wey you carry for chest - Heyyy
Na we dey the lyrical part of the hood Na we dey bench the best
How many times we go tell them bro
How many times we go let them know
Even adenuga no fit help dem glow they need see period to help them flow
They claim say them dey help Hip Hop but how many rappers don blow through them
I paid a visit last year Pompay and e be like where dem Dey raise children
Them ask me why you dey throw shots, na wetin you don reduce to
Like Tailor measure you wrong my guy, this kinda rap my brother no suit you
Why you dey mess with the Gun Guy? Why you dey mess with the trigger finger?
Shey for your mind you be fun guy?
Just because you dey chill with the realest nigga
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
No call me brother, Call me Mr Major
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
No call me brother, Call me Mr Major
I be boss I no dey like talk hush
Pastor wey no dey go church much
We dey smart nobody dey wash us
Fine boys, na people dey rush us e clear na, make you dey dance, dey move, dey vibe, I make you dey nod your head
Commot matter for your mind, Continue dey feel me, put your fingers in the air
If you be Pastor I be Reverend so put me for song make I bless them
Gone are the days when boys dey ball I dey watch like say I dey ref them
Now dem see us dey shine he dey vex them but like draft message We no send dem
Like who dey play mocking post I set my own goals and get them
Dem dey run dey come we dey bend them we no need sauce we dey blend them
You dey strike, you fire attack, you shoot your shot, My guy I defend them
People dey see me dey get Joy
Me and you no be the same boy
Ask the people for your hood, even your sister dey halla my name boy
Your babe say I dey blow her mind I tell her say I no be C4
She dey rush me but no be my fault my guy na my default
Yeah I get that na your D fault, I dey see your work for that big butt
But you no dey hangout with the G's again
We go hangout for that G-spot
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
No call me brother, Call me Mr Major
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
No call me brother, Call me Mr Major
Look yo Kids
I gat to tell you something kids
You know like, like
You know just concrete on changing your diapers
I have never bumped your record on here
Cause I felt like it's was, it was childish to say the least
You know after this age of course
I'm not gonna blame him it can happen
So dude... focus on getting your energy level up right
And then look for how to, look how to partner with the gods
Right

Credits
Writer(s): Oghenerukevwe Jegede-ikpen
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.