Bololo

That iwo road boy (enta)

Baby have been waiting on you right here
I see you when you waka,with your big kaka
This thing wey you carry,dey make me dey burst my bololo dada (eh)
Baby have been waiting on you right here
I see you when you waka,with your big kaka
This thing wey you carry,dey make me dey burst my bololo dada

Otipe timo timo ri eh oh
This Na love at second sight o
So ranti ni ile awon Belinda
Ti mo wink,ton wa nlo gbo ju funmi
Ah baby come give me attention o
This Na lovely situation o
This love dey shark me like ogogoro
Baby mapaminah rora mase

Ah Omoge omoge onidinla
Gbe bebe sunmobi jeko bounce
Bounce bounce Jeko bounce
Bounce
Jeko bounce
Omoge omoge onidinla
Gbe bebe sunmobi jeko bounce
Bounce jeko bounce
Bounce

Baby have been waiting on you right here
I see you when you waka,with your big kaka
This thing wey you carry,dey make me dey burst my bololo dada (eh)
Baby have been waiting on you right here
I see you when you waka,with your big kaka
This thing wey you carry,dey make me dey burst my bololo dada

I no be your main guy,make I be your shareholder
Dem say beauty lies, in the eyes of beholder
If I be key,baby will you be my key-holder
Tin ba je Oliver,you go by my twister
Ah Cinderella Na you get this baka
Anytime you waka you dey make me gaga
High me like ganja,Baka to madder
Sweet like banga soup

Omoge omoge onidinla
Gbe bebe sunmobi jeko bounce
Bounce bounce Jeko bounce
Bounce
Jeko bounce
Omoge omoge onidinla
Gbe bebe sunmobi jeko bounce
Bounce jeko bounce
Bounce

Outro
Omo lo se idi bebere bayi o
Ah ileke maje ko jabo
Omo lo se idi bebere bayi o
Ah ileke maje ko jabo



Credits
Writer(s): Ayoola Oluwatimileyin Fakuade
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link