Why?

Oja, Oja, Oja Daddy
Oja Daddy, Alaga Ibile, whoa-whoa
Oxlade

If I give you love and I no get money (shey you no go run away?)
And if I first carry you, kalo j'aye foreign (shey you no go lo Malay-sia?)
Omo, me, I don tire for this thing called love (shey you no go run away?)
Shey you no go run away-yy (away oh)

'Cause omoge, me I don try (I don try, try, try)
I wonder, would you be mine (would you be my bride?)
Oh baby, I don try (I don try, try, try)
Lot of my friends dey ask me "why?"
Shey na you I choose, why?
Why? Why? Why?

I'll give you so much loving, wa soh pe "o ti to"
Na you dey make my heart dey go kpokpodikpo
Colour love sun mo red bi zobo, no be pito
My head correct, I sabi, I no dey repeat oh
Shey you no go run go Malay? Don't run away (shey you no go run go Malay? Don't run away)
Ife ti mo ni sie, koshey f'arawe (ife ti mo ni sie, koshey f'araw
Many many blessings wey go soon come my way
We can take some time off, then we go far away

Ma na'wo le e l'ori, I'll spend the bundle (ma na'wo le e l'ori, I'll spend the bundle)
T'oba di night time, a wa ja Kung Fu (t'oba di night time, a wa ja Kung Fu)
Mo ma caress and rub e enough
Ma wa gbe baba dudu jade, Djimon Hounsou (ayy-ayy)

If I give you love and I no get money (shey you no go run away?)
And if I first carry you, kalo j'aye foreign (shey you no go lo Malay-sia?)
Omo, me, I don tire for this thing called love (shey you no go run away?)
Shey you no go run away-yy (away oh)

'Cause omoge, me I don try (I don try, try, try)
I wonder, would you be mine (would you be my bride?)
Oh baby, I don try (I don try, try, try)
Lot of my friends dey ask me "why?"
Shey na you I choose, why?
Why? Why? Why?

Hehe, gbo na
O je tele Road Safety, k'ole mo'na
'Cause to talk the truth, you bad for real, omo (for real, omo)
Oro di Tupac, me and my girlfriend l'omo (girlfriend l'omo)
I would love to love, to love you
But, we no go comot, ijoba n shey curfew (ijoba n shey curfew)
Oya, FaceTime me, tell me what you up to
Kin wa f'arabale gbo e, mon sip from bottle

Ma na'wo le e l'ori, I'll spend the bundle (ma na'wo le e l'ori, I'll spend the bundle)
T'oba di night time, a wa ja Kung Fu (t'oba di night time, a wa ja Kung Fu)
Mo ma caress and rub e enough
Ma wa gbe baba dudu jade, Djimon Hounsou (ayy-ayy)

If I give you love and I no get money (shey you no go run away?)
And if I first carry you, kalo j'aye foreign (shey you no go lo Malay-sia?)
Omo, me, I don tire for this thing called love (shey you no go run away?)
Shey you no go run away-yy (away oh)

'Cause omoge, me I don try (I don try, try, try)
Ah, kilo fe shele? Ah, kilo fe happen?
(Vendor)
Ah, kilo fe soh? Ooh



Credits
Writer(s): Remilekun Khalid Safaru, Tobi Adegbite, Abdulrahman Ikuforiji
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link