Life
Oga network on this
Town crier have come ooo
My friend Dey owe me money oo
Where that your friend now?
E Dey opposite e Dey order beer
Haaa you don't mean it
He even send waiter to come give me beer oo
Na lie
Human being get they way them Dey
Wetin he come talk
He go say e never Dey
I go pay nor dey go jail
If you call police we fix date
If I nor fit meet up we fix another date
E say brother drink beer
Na when I wan pay I go pay o weather you drink bear or not
If you nor drink beer na you weh dey shot
You too draw money na because you draw who get to pay
If e nor Dey e nor Dey ooo
E say so I nor go fit enjoy because I Dey owe you money
How much self
Wetin deaf and dumb see for night o
Na who e tell oooo
Wetin fish see for hot oil oo
Na who e go tell
Fowl weh hawk carry him story
Na who e go tell oo
Wetin man see for hustle ooo
Na who e go tell
Slippers nor know who get am ooo
E Dey follow who wear am ooo
E nor know who get am oo
E Dey follow who wear am oo
Wetin deaf and dumb see for night o
Na who e tell oooo
Wetin fish see for hot oil oo
Na who e go tell
Fowl weh hawk carry him story
Na who e go tell oo
Wetin man see for hustle ooo
Na who e go tell
Town crier have come ooo
My friend Dey owe me money oo
Where that your friend now?
E Dey opposite e Dey order beer
Haaa you don't mean it
He even send waiter to come give me beer oo
Na lie
Human being get they way them Dey
Wetin he come talk
He go say e never Dey
I go pay nor dey go jail
If you call police we fix date
If I nor fit meet up we fix another date
E say brother drink beer
Na when I wan pay I go pay o weather you drink bear or not
If you nor drink beer na you weh dey shot
You too draw money na because you draw who get to pay
If e nor Dey e nor Dey ooo
E say so I nor go fit enjoy because I Dey owe you money
How much self
Wetin deaf and dumb see for night o
Na who e tell oooo
Wetin fish see for hot oil oo
Na who e go tell
Fowl weh hawk carry him story
Na who e go tell oo
Wetin man see for hustle ooo
Na who e go tell
Slippers nor know who get am ooo
E Dey follow who wear am ooo
E nor know who get am oo
E Dey follow who wear am oo
Wetin deaf and dumb see for night o
Na who e tell oooo
Wetin fish see for hot oil oo
Na who e go tell
Fowl weh hawk carry him story
Na who e go tell oo
Wetin man see for hustle ooo
Na who e go tell
Credits
Writer(s): Evans Ifeanyibema
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.