On the Road

I'm on the road o
Oh lord help find my way
As I dey go so
Oh lord bless me today

I'm on the road o
Oh no help find my way
As I dey go so
Oh lord bless me today

Na Wetin I go chop I dy find
Make I no see Wetin go kpai me
Na money wey dey my mind
Nothing else concern me

Na Wetin I go chop I dy find
Make I no see Wetin go kpai me
Na money wey dy my mind
Nothing else concern me

Them no want see boy dey enjoy
Them set leg for we make we fall
I know one day go reach my turn
Baba God go open heaven for us

Cause my eyes don see shege
I don tey for the street I no seke
Every hustler get a pay day
After the rain come the sunny day (sunny day)

My eyes don see shege
I don tey for the street I no seke
Every hustler get a pay day
After the rain come the sunny day (sunny day)

I'm on the road o
Oh lord help find my way
As I dey go so
Oh lord bless me today
I'm on the road o
Oh no help find my way
As I dey go so
Oh lord bless me today

Na Wetin I go chop I dy find
Make I no see Wetin go kpai me
Na money wey dey my mind
Nothing else concern me

Na Wetin I go chop I dy find
Make I no see Wetin go kpai me
Na money wey dey my mind
Nothing else concern me

My eyes don see shege
I don tey for the street I no seke
Every hustler get a pay day
After the rain come the sunny day (sunny day)

My eyes don see shege
I don tey for the street I no seke
Every hustler get a pay day
After the rain come the sunny day (sunny day)

Na Wetin I go chop I dy find
Make I no see Wetin go kpai me
Na money wey dey my mind
Nothing else concern me

Na Wetin I go chop I dy find
Make I no see Wetin go kpai me
Na money wey dey my mind
Nothing else concern me



Credits
Writer(s): Michael Sunday
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link