Western Trick
Oh, ah, la, la, la
Ura
I say na Ura, Ura, Ura, Ura, yo
Many things wa dey for my head oh
Me I no go fi comprehend, no, no, no, no
I say na Ura, Ura, Ura, Ura, yo
Na so me self I see am for Russia
Now tell me wat they fighting for, now
I say me I'm a lover
So dem break ma heart they turn a gutter
Some of dem brave dey be saying I'm left over
Mi i don see many people wey dey gboda
Õła
I say me I'ma give away king
Give from my free manna
Na you dey hate manna
Tell me I'm stupid man
Because I do for you
You come dey see me fool
Oh, my Lolo
I be smoking all night, I don kolo
What the west did to us I no fit forget
Oh yeah, the slave times don pass
Oh yeah, make dem give us chance, oh no
Oh, my Lolo
I be smoking all night, I don kolo
What the west did to us I no fit forget
Oh yeah, di slave time don pass
Make dem give us chance, oh na
No coni', no more coni
No coni', no more coni
No coni coni tins
I no won do anytin with ur ass no more
Leave our continent
Say you bust a lot, you bust a lot
Nothin' when you sabi
Just they vok alot
You vok a lot, your currency, you boost a lot
You fix the price, you fix the price
Turn urs to trash and you want to buy, you want to buy
Placing trade like you own we
What you do, what you do, we can do what all you do
You dey specialize, in spread lies
So they can disable our life
Tag us bad, paint us bad
Kill our wives and kill our dad
And take our gold and diamonds
And make us poor in the name of democracy
Hate wa we get for your people, you don't know
Kept that your space, very soon you will know
The more you see, the more you read
The more you understand, Ura
I know my brothers
Africa Unite
Ura
I say na Ura, Ura, Ura, Ura, yo
Many things wa dey for my head oh
Me I no go fi comprehend, no, no, no, no
I say na Ura, Ura, Ura, Ura, yo
Na so me self I see am for Russia
Now tell me wat they fighting for, now
I say me I'm a lover
So dem break ma heart they turn a gutter
Some of dem brave dey be saying I'm left over
Mi i don see many people wey dey gboda
Õła
I say me I'ma give away king
Give from my free manna
Na you dey hate manna
Tell me I'm stupid man
Because I do for you
You come dey see me fool
Oh, my Lolo
I be smoking all night, I don kolo
What the west did to us I no fit forget
Oh yeah, the slave times don pass
Oh yeah, make dem give us chance, oh no
Oh, my Lolo
I be smoking all night, I don kolo
What the west did to us I no fit forget
Oh yeah, di slave time don pass
Make dem give us chance, oh na
No coni', no more coni
No coni', no more coni
No coni coni tins
I no won do anytin with ur ass no more
Leave our continent
Say you bust a lot, you bust a lot
Nothin' when you sabi
Just they vok alot
You vok a lot, your currency, you boost a lot
You fix the price, you fix the price
Turn urs to trash and you want to buy, you want to buy
Placing trade like you own we
What you do, what you do, we can do what all you do
You dey specialize, in spread lies
So they can disable our life
Tag us bad, paint us bad
Kill our wives and kill our dad
And take our gold and diamonds
And make us poor in the name of democracy
Hate wa we get for your people, you don't know
Kept that your space, very soon you will know
The more you see, the more you read
The more you understand, Ura
I know my brothers
Africa Unite
Credits
Writer(s): Onoakpofure Iblack
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.