Packaging
Packaging lo laye no need to salaye, I know wetin you wan talk alaye
Packaging lo laye no need to salaye, boys no get joy alaye
Cana yen gbemi trabaye ma de lo fara wé, tori cigarette no be cannabis
I dey boil alaye omoboy para dey, you don't wanna see me like this
Without money you are nothing
Dem go tell you say you are boring
Shawties no go send you, niggas go dey shenk you
I dey tell you, for their face you no get level
Dem go tell you say make you waka pass, dem go fit harass you one time
Oo l'owo lowo you get idea
Wa te bo o lo n lo idea
Taofeeq pelu shadia, won ti pinya because no raba
Sebi oti gbo ri
O tutu o woyin
No gockin, no dulling
No money no balling
No dey gimme konja
Samosa no be mosa
Sojo mi ti roger
Gé won bii t'okocha
No dey gimme konja
Samosa no be mosa
Sojo mi ti roger
Gé won bii t'okocha
Nowadays it's me and my thoughts
You no understand, na you sabi omoboy
You wanna gain my trust
Well,I'm sorry I can't trust
Call me when you're done
Oro owo lo n so
Oro wo lo n so?

Omo ope ma lo sun le
Omo ope gbera dide, yehh
Omo ogbon wetin you say
Man dey grind for better days, yehh
Toba koju si e ko ta
Toba ko eyin si e ko ta
Toba ti ku iwo nikan, koya te ro ara re pa, my guy
Toripe taa ba ti reni feyin ti, bi ole laa ri
Ola o de ki n ya baa ba reni ba la my gee, sotigbo
Sotigbo, sotigbo
Sotigbo, sotigbo
Just tell me, just tell me
Sotigbo, shotigbo
Sotigbo, sotigbo
Are you done, are you done
Soti se tan (Ooh)

Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.