Give No Room
Jonzing oh oh oh jonzing
Ye ye ye jonzing
You suppose to give no room to be jonzing (jonze)
Oh oh oh jonzing
Ye ye ye jonzing (jonze)
You suppose to give no room to be jonzing
E fit dey be like say nothing go happen
But wetin dey be say something must happen
As long as you commit Jah dey behind you
Na cub wey no get Papa dey hide for bush
Oh oh oh oh No time to grumble
Spend the cheeze while searching for more
Nobody go take am along when they drop out
Ye ye ye ye this life na one o
See am like say na potato
Eat am boiled or fried with ketchup e no matter
So put on your matching shoes and head on to the moon
No stopping for no fool wowowowo
You blink and you crumble, you snooze and you gon lose
For me I do the most wowowowo
Jonzing (jonze)
Oh oh oh jonzing
Ye ye ye jonzing (jonze)
You suppose to give no room to be jonzing (jonze)
Oh oh oh jonzing
Ye ye ye jonzing (jonze)
You suppose to give no room to be jonzing
Easy-peasy these days I don't need drama
I Just wan Dey with Iyore my brother
Friendly, we Dey give no one wahala
We Dey tarkwa sipping Pina Colada
Oh oh oh oh No time to grumble
Spend the cheeze while searching for more
Nobody go take am along when they drop out
Ye ye ye ye This life na one o
See am like say na potato
Eat am boiled or fried with ketchup (chai)

You suppose to give no room to be... Jonzing

Credits
Writer(s): Unity Osaretin
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.