Still Loving You (2023 Remastered Version)

Aaah, it's Solomon Jerry (Disah)
If you find Omoge
You find a good thing
But, if you find your soulmate
You find orire
I still dey love you
I still dey need you
I still dey fall in love again with you
I still dey love you
I still dey need you
I still dey fall in love again with you
Wetin I do wey make you love me so?
Na wetin I do wey make you love me so o?
(O yeah babe)
Wetin I do wey make you love me so (yeah e)?

Tell me tell me let me know (let me know)
Do you feel the same way too (do you feel the same way too)
Tell me tell me I wanna know o
Am I still your baby boo (am I still your baby boo)?
Tell me tell me let me know (let me know)
Do you feel the same way too (do you feel the same way too)
Tell me tell me I wanna know o (yeah)
Am I still your baby boo (am I still your baby boo)?
Wetin I do wey make you love me so?
Na wetin I do wey make you love me so o?
(O yeah babe)
Wetin I do wey make you love me so (yeah e)?
Na wetin I do wey make you love me so o?
Hear me hear me you wanna know (you wanna know)
I dey feel the same way too (I dey feel the same way too)
Hear me hear me you wanna know u u u u (my babe)
Na you be my baby boo (you alone na my baby boo)
Hear me hear me you wanna know (you wanna know)
I dey feel the same way too (I dey feel the same way too)
Hear me hear me you wanna know u u u u (my babe)
Na you be my baby boo (you alone na my baby boo)
Wetin I do wey make you love me so?
Na wetin I do wey make you love me so o?
(O yeah babe)
Wetin I do wey make you love me so (yeah e)?
Na wetin I do wey make you love me so o?
If you find Omoge
You find a good thing
But, if you find your soulmate
You find orire
Angel Dee

Credits
Writer(s): Oladele Moses Madamidola
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link