Partypiano (Freestyle)

How far na wetin sup-yy
Kilo n kilo n popin
Kilo n kilo n poppin, yeah
Pako Maserati, o ma nautical
Gbedu wey dey chill, Antarctica
Dem dey wonder, be like pasuma, say
Which kind life be this o, I no know
No disturb my peace o, mo'rogo
O fe funmi n kunu and zobo
You wan take me death race, I no go
Onipe ki n kaju but mio ni gba se, but mio ni gba se
Onipe kin kaju, but mio ni gba se, Olohun maje
Elele yii wa jo, shoma mu Martel
Tonight emi ati e
Moti shayo, elele yii o baje
Long thing for isalé
Americana, Londoner
As e dey hot e kon be like say na for summer
You no gbadun the vibes, hug transformer
Shomo Scarface, "Tony Montana"
Seke seke bula bula bula bula bula
Bami wa amala abula
Abi why you kon dey buga
Dey play my fans, this one sweet pass sugar
20kg, 30kg, 40kg, shey bo ni stamina
Ihdina siratal-mustakiima, maa de ke Fathia
I no say you dey doubt me all because I never get capital
A question for you, shole fese sha la'teko dey kaduna
Make una una calm down
Make una una calm down
No chorus I just dey talk dey go just wan vibe and sing dey go along o
Toba je lotto, o ma ra motor
I no dey bobo, owo se koko (Yes)
Toba ra motor, sora fun popo (Yes)
Garri no dey need your ipolowo (Hmmm)
Which kind life be this o, I no know
I no know oo
Shomo shomo, pako
Everyday and night I wonder like pasuma (Ema kira fun)
Kawo kuro leran, cellular
Jeka gba match, UEFA
Baraje, dancią
Toba gbemu ke lepa
Shey you sabi Emeka
Cigarette no be sativa
And that no be lie, Ahuzu Bi-Lahi
Dey no want make I buy Beamer
Mo yan nafila, mo de gbadura
Allah bless all of my niggas
No go gree for you tonight, mio ni gba (Mio ni gba)
Mojade tan dem say I get no liver
Oya oya oya let's party oyinda
&#&@???



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link