TOUCH

Hmm, yea, yea, hmm
Whoa-oh

Fighting their smiling, their sighing
Low-key your bunda dey find me
Baby, I'm on your door (baby, I'm on your door)
Baby, I'm on your - (baby, I'm on your door)
Make we jogo noh o
Sue me, I'm ready to be free
Na money go settle all this prowbs
Yea, me I get more

Baby, shokoto, burst my brokotoh
Hmm, this your loving dey gbonanana, e dey gbonanana
Whine am for my domot, make dem see omo
If dem ask, na you wey I wan-wan-wan-want, wey I wan-wan-wan-want

See baby, make I tell you now (yea, yea, yea, yea)
Your love na the love wey if dem touch I go kili pesin
(If dem touch, I go kili pesin)
My baby make I cap you now ah owww (yea, yea, yea, yea)
Your love na the love wey if dem touch I go wound pesin
(If dem touch, I go wound pesin)

Girl, I see your love and your trust
Support your boy and jump for life, I go ride with you
And even if you shy, we go whine and dine
And shine our light, of course, I go ride for you (you, you, you)
'Cause baby, you're my woman
And na Tilly be your Humpty Dumpty
I'll buy you a Beamer
Onto me, don't say nothing

Baby, shokoto, burst my brokotoh
Hmm, this your loving dey gbonanana, e dey gbonanana
Whine am for my domot, make dem see omo
If dem ask, na you wey I wan-wan-wan-want, wey I wan-wan-wan-want

See baby, make I tell you now (yea, yea, yea, yea)
Your love na the love wey if dem touch I go kili pesin
(If dem touch, I go kili pesin)
My baby, make I cap you now (yea, yea, yea, yea)
Your love na the love wey if dem touch I go wound pesin
(If dem touch, I go wound pesin)

Hey, babe
Girl, just like waterfall
You've been running through my mind lately
And I just thought I should let you know (baby, make I tell you now)
That I'm thinking about you
So, just let me know



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link