London

Hey Hmm hmm
Hey
Anything your mate Dey do
So fact dem no kill person oh
Break bank oh jah jah
No issues hmm hmm
Dey play dey play (Dey play) ah ah ah ah
London oh London money land oh
London oh London ilu owo oh
London oh London oh Jah
London oh London
Money land oh
London oh London ilu owo oh
London oh London
Money land oh
London oh London ilu owo oh
London oh London
Higher higher ah
Eyes wey red don see many things
Ikorodu ilu ogbon
Do 8 to 10 money still no Dey boss complain why you no late come work
Shey remember the days when you drink garri money no Dey
Who Dey for me Shey bi na god
Who Dey for you na god hey
Fear god fear god only god oh Dey run am oh
Igbekele eniyan ah jasiasan
Fear god fear god
Man no get help
Na only god oh
Igbekele Omo eniyan ah jasiasan

London oh London money land oh
London oh London ilu owo oh
London oh London oh Jah
London oh London
Money land oh
London oh London ilu owo oh
London oh London
Money land oh
London oh London ilu owo oh
London oh London
Higher higher ah



Credits
Writer(s): Amos Ranking
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link