Time

Tá ba sin'lé (tá ba ti sin'lé)
Wọn o jí wá gbé o (wọn o jí wá gbé o)
Lekki lawa (Lekki lawa)
Ṣebí àdúrà mí lo gbà
Ṣebí Ẹlẹ'dà mí lo ṣì'nà
Cho, cho, cho, cho, cho, cho, cho

God's time is the best time (best time)
But you gotta use man's time (no time)
Before you get God's time
Why you dey vex oh, for person way no help
You sef you dey bill client
The one way pay no dey come find you
So person way you help oh fit no rate you
Who get shoe na him know where e dey pain am

Na my wife na me dey rock am
Mad over you like I be Runtown
And if dey try us dem I go run down
Oh-oh-oh
Na my wife na me dey rock am
Mad over you like I be Runtown
And if dey try us dem I go run down
Oh-oh-oh

Ṣebí àdúrà mí lo gbà
Ṣebí Ẹlẹ'dà mí lo ṣì'nà

Your enemies dey calcu
Dem wan kpai you like Damoche
Na you go use your head (head)
You no get stem you wan smoke banku
Make maami market find you rizzla
No competition gbef
Na you be the king of gbef

Tell me what you know about pain (pain)
Tell me what you know about tears (tears)
Tell me what you know about obstacles
Tell me what you know about freedom
Tell me what you know about safety
Gucci, Fendi, I buy for my baby

Ayo Bishi lomo naa
You can call me AB
Lahlah lose yiii
Jay otilo bayen



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link