Jonze

Clear road, no go dey
Na your presido dey come
They call me Shallipopi
Wait, wait
(B', Busy)

911, call police (eh)
I wan arrest for the shege you show me
Nobody perfect (mm), and nobody holy (uh-uh)
But, when I take my loud, I crush am with molly
No story, yeah-yeah (confirm, eh)

Pamurege, ti ya-yaga, ti ya jojo (eh, no go dey)
Eya mobo yor, iyan fien fuwa oh (iyan fien fuwa, yeah)
Iyan fien fuwa nieh (eh), e wey regbe mueh yo
Oh gha mueh yo (eya mobo yor)
Iyan fien fo (eh)
Pamurege, ti ya-yaga, ti ya jojo (confirm)
Eya mobo yor (all those men), iyan fien fuwa oh (eh)
Iyan fien fuwa nieh (mm), e wey regbe mueh yo (mm)
Oh gha mueh yo (eya mobo yor)
Iyan fien fo

Make dem calm down for that area (eh, that axis)
(Make they calm, eh)
Make they calm down for Zone 5, wahala, see am (make they calm, eh)
The last time squad row one tie, see am
The guy jonze, eh (he jonze oh)
The last time squad blow one bay, see am
The guy jonze

Na once he jonze, na once he jonze
Na once he enter ghost mode
Na once he jonze-jonze, na hin jonze
Na once he loose control (go away)
Na once he jonze, na once he jonze
Na once he enter ghost mode
Na once he jonze-jonze, na hin jonze (eh)
Na once he loose control (confirm)

Girl, what's your number? Girl, what's your number?
Girl, what's your number? Girl, what's your numb'? (Eh)
Add me on Snap', add me on Snapchat (no go dey)
Steady on guard (eh), blowing my ganja
Order one OS, order one OS, order one oscro
Order one mm (eh)
I want this, not the other on, wait
I'm done, bring another one

911 (911), call police (call the popo)
I wan arrest for the shege you show me
Nobody perfect, and nobody holy (eh, nobody ho', wahala)
But, when I take my loud, I crush am with molly (wahala)
No story, yeah-yeah

Pamurege, ti ya-yaga, ti ya jojo (eh, eh)
Eya mobo yor (wait, wait), iyan fien fuwa oh (eya mobo yor, eh)
Iyan fien fuwa nieh, e wey regbe mueh yo (eh)
Oh gha mueh yo
Iyan fien fo
Pamurege, ti ya-yaga, ti ya jojo (eh, confirm)
Eya mobo yor (no go dey), iyan fien fuwa oh (iyan fien fuwa)
Iyan fien fuwa nieh (eh), e wey regbe mueh yo (eh)
Oh gha mueh yo (oh gha mueh yo)
Iyan fien fo

Make dem calm down for that area (eh, that axis)
(Make they calm, eh)
Make they calm down for Zone 5, wahala, see am (make they calm, eh-eh)
The last time squad row one tie, see am
The guy jonze, eh (he jonze oh)
The last time squad blow one bay, see am
The guy jonze (eh)



Credits
Writer(s): Crown Osamede Uzama, Habeeb Daniel Saheeb
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link