Voom Vam

Paputaya ka osie

My eyes on the throne
Early in the morning when I wake up na wetin dey my mind na
Voom, vam
My eyes on the throne
Early in the morning when I wake up na wetin dey my mind na
Voom, vam

More cash flows, I'm counting
Approaching my goals Mbape
O'clock you know I'm routing
Forwarding, Kante

Bute de update manchi
Ka anyị pia some new whips on tiled roads
Puff pass to the left side
On colos, on colos

Jonzing no be manchi wey broke
Or manchi wey no dey on joy soap
Na manchi wey on joy soap
Wey no share update with him own bro

My eyes on the throne
Early in the morning when I wake up na wetin dey my mind na
Voom, vam
My eyes on the throne
Early in the morning when I wake up na wetin dey my mind na
Voom, vam

Paputaya ka osie

I will always chasing this bag
'Til I get it well-cooked, kam bu Hilda, eh
Bouncing like a gang leader
You kill my five star, I kill your six stars

Who go sleep na him snooze
For the business who don snooze na him lose
Men go dey pay, baba, na you go dey choose
Locking your bae with ice, we dey froze

I'm heading to throne now
Rest in peace Junio Nwanne Ogbonna
Oya siri mu ngwa, let's get it hard
No resistance men I pin hard

My eyes on the throne
Early in the morning when I wake up na wetin dey my mind na
Voom, vam
My eyes on the throne
Early in the morning when I wake up na wetin dey my mind na
Voom, vam

My eyes on the throne
Early in the morning when I wake up na wetin dey my mind na
Voom, vam
(Indiana on the mix)



Credits
Writer(s): Kingsley Dike
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link