Good All Day

Have been locked up for a long time
Dem no wan see us for outside ye
Say we no get raba (no get raba)
E cause yawa
Chaley
Kasala for my head
Because we do dreads
Dem go say na Badboy no near am
You no know what e Dey do you for fear am
E fit carry gun o e fit kill am
E fit fuck you run o e fit thief am
Ohh e go give you belle
Wetin we no go hear
But me I don't care
Me I don't care
Oh oh oh
I don't care about you I'm not sending you
I'm making my move I'm moving good
Getting progress I deserve for the things I do
Oh oh oh

Mehn I wish you luck
Indifference what you wish me ahnn
Mi mama said don't be selfish (don't be)
Don't you give what you can not take
So I'll be good all day
Good all day

Getting to know me!
You think you can tell my story? (Sho mo mi oo)
Sho mo Anatomy?
Can you tell me how organs' working (Can you teach me?)
If I gat a bad lungs or my kidney's gotten all rotten (You no know!)
If you do me strong thing?
I promise ain't never forgetting
Nahh
I forgive but I don't forget
I hit the liquor just to take away my pain
Cause I be good no me that I'm a saint
I have a little mistake here over and there Yh yh
Nobody's perfect nah
Majority insane
Oh oh oh
What the world make us became
I think I might need some cane
To flog some brains ina your heads

Mehn I wish you luck
Indifference what you wish me ahnn
Mi mama said don't be selfish (don't be)
Don't you give what you can not take
So I'll be good all day
Good all day

Good all day
Baby I'll be good all day eh
Good all day
Nigga I'm not a saint I have my own mistakes too
I forgive but I don't forget
I hit the liquor just to take away my pain
Cause I be good no me that I'm a saint
I have a little mistake here over and there



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link