Ajibole
Magical
Boy we dey sing song Dada ahhh
Ole Ole
Ole Ole, Ajibole
Ole Ole
Ole Ole, Ajibole
Who be that man for the corner
Wey dey eye my babe with him raba
Oga calm down
Off your greenlight
Abi you want make dem serve me breakfast
Shawty come make I hold u tight
No dey look back
Make u no leave me for ceaser
Sey me I be hard guy
Buh as e stand now
Make e person call the Popo
Somebody want to take my baby away (away)
I fitto kpai if she go away (away)
Cause she's the air that I breathe
The highness in my weed
I be the honey, she be bee
The key to my dreams
Somebody want to take my baby away (away)
And if she go, I fitto go astray (astray)
Cause she's the air that I breathe
The highness in my weed
I be the honey, she be bee
The key to my dreams
Ole Ole
Ole, you be Ajibole
Ole Ole
You wanna take my baby away
You be Ajibole
Ole Ole
Ole Ole, Ajibole
Ole Ole
Ole Ole, Ajibole
Finally I found love
Kind of girl I want oh
So no come dey oppress us with ur doe
My baby is contended with me
Sey I dey give her loving plus everything wey she need
I no want wahala
Me and you know Sey your money pass my raba
Where my phone first make I dial their number
Baby wait oh, I no fit fight make I call the popo because
Somebody want to take my baby away (away)
And if she go, I fitto go astray (astray)
Cause she's the air that I breathe
The highness in my weed
I be the honey, she be bee
The key to my dreams
Ole Ole
Ole, you be Ajibole
Ole Ole
You wanna take my baby away
You be Ajibole
Ole Ole
Ole Ole, Ajibole
Ole Ole
Ole Ole, Ajibole
Boy we dey sing song Dada ahhh
Ole Ole
Ole Ole, Ajibole
Ole Ole
Ole Ole, Ajibole
Who be that man for the corner
Wey dey eye my babe with him raba
Oga calm down
Off your greenlight
Abi you want make dem serve me breakfast
Shawty come make I hold u tight
No dey look back
Make u no leave me for ceaser
Sey me I be hard guy
Buh as e stand now
Make e person call the Popo
Somebody want to take my baby away (away)
I fitto kpai if she go away (away)
Cause she's the air that I breathe
The highness in my weed
I be the honey, she be bee
The key to my dreams
Somebody want to take my baby away (away)
And if she go, I fitto go astray (astray)
Cause she's the air that I breathe
The highness in my weed
I be the honey, she be bee
The key to my dreams
Ole Ole
Ole, you be Ajibole
Ole Ole
You wanna take my baby away
You be Ajibole
Ole Ole
Ole Ole, Ajibole
Ole Ole
Ole Ole, Ajibole
Finally I found love
Kind of girl I want oh
So no come dey oppress us with ur doe
My baby is contended with me
Sey I dey give her loving plus everything wey she need
I no want wahala
Me and you know Sey your money pass my raba
Where my phone first make I dial their number
Baby wait oh, I no fit fight make I call the popo because
Somebody want to take my baby away (away)
And if she go, I fitto go astray (astray)
Cause she's the air that I breathe
The highness in my weed
I be the honey, she be bee
The key to my dreams
Ole Ole
Ole, you be Ajibole
Ole Ole
You wanna take my baby away
You be Ajibole
Ole Ole
Ole Ole, Ajibole
Ole Ole
Ole Ole, Ajibole
Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.