KATIGORI
Hm, no-no
(Yeah, ayy, the big man)
(Listen to the big men)
So many stories untold (kripo)
So many mysteries I gats to unfold
The music legacy I gats to uphold
As I run you the data, dey try to dey download o
All of them know say I bloody on code
The day wey every knees shall bow
Every tongue confessing, on God
Give them gbẹdú from the front and back
To the left and right, dem go reload o
I know the journey long
But Oritse don throw me the compass for the road o
I no know how I wan do am
But e go sup (sup)
And e shock una 'cause e go choke
Even though I no know how I wan do am
'Cause e go soft
And e go shock una 'cause e go choke
Igi imú jina s'ori
You know say me and you no dey for same katigori
The story long
Igi imú jina s'ori
You know say me and you no dey for same katigori
The story long
Ahn-ahn
I know many boys want to be like me
Many boys wan dey sound like me
And still many boys done dey backbite me, why me? (Ahn-ahn, ahn-)
Some of these gatekeepers wan dey boycott me
Some OGs don dey blackball me
But I get Jesus wey dey support me, on G

Igi imu jina s'ori
You know say me and you no dey for same katigori
The story long
So many stories untold (kripo)
So many mysteries I gats to unfold
The music legacy, I gats to uphold
As I run you the data, dey try to dey download, o
All of them know say I bloody on code (bloody on code)
The day wey every knees shall bow
Every tongue confessing, on God
Give them gbẹdú from the left and right
To the front and back, them go reload o
You know the journey long
But Oritse don send me the compass for the road o

Credits
Writer(s): Olaitan Ikuforjii, Samuel Adetiloye
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.