Lonely At The Top
(Ob')
(Obah)
It's lonely at the top (lonely, lonely, lonely)
Money on my mind (money, money, money)
Don't care what they're yarning about me in particular (kò kán mí, kán mi, kán mí)
Out here on the road chasing my dream because I know (no one can chase it for me)
Wọn Ọlọlade má ń gb'ọmọ lọ (gb'ọmọ lọ)
Bọrọkọtọ idi ṣ'ọmọ lọ (ṣ'ọmọ lọ)
Ẹ fí wọn s'ilẹ jẹ kán má lọ
No dey find anybody, na money I want (me, I want)
No dey hear wetin people dey talk (people dey talk)
Wọn tí ge Aṣakẹ l'eti lọ (l'eti lọ)
This life na one, no get another one
I go take am do wetin I love
Wetin you love o, no be wetin I love o
Wetin I love, I go do am with all my heart o
Ogogoro no be vodka
Mr. Money ginger
But una know I no dey waste time
Mr. Money ginger, ah-ahh
Just carry me on, baby, no time (no time)
Bad boy dey, me, I dey fine
And at the same time, me, I dey high (high)
Mó du'ro' tàn, mó stand out, calm down
You go dey fine like fine wine, no decline
Sing about it, extraordinary things
Show me love, I go show you more
O pọ, lọ pọ, pọ (pọ)
Wo bo ṣe ń ṣe, wo bo ṣe ń ṣe
Ọmọ e don tey, jẹ a ṣ'ere gele
Mo ń fọ f'aye, mo ti fọ f'àyè
Ye, ye
Ọlọlade má ń gb'ọmọ lọ (gb'ọmọ lọ)
Bọrọkọtọ, idi ṣ'ọmọ lọ (ṣ'ọmọ lọ)

Credits
Writer(s): Olamide Adedeji, Marcel Akunwata, Ololade Ahmed
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.