Baba God

Bless me Bless me
I nor want all this stresses(stresses)
Oluwa shower me your blessings
I nor want all this stresses
Oluwa shower me your blessings
I nor want all this stresses
Oluwa shower me your blessings
I nor want all this stresses(Ken G on the beat)
Baba God if not for you
I nor know how e for be
Baba God if not for you
I nor know how e for be oh
Baba God if not for you
I nor know how e for be
Baba God if not for you
I nor know how e for be oh
We run the street ooh
Everyday I dey run the street ooh
And I pray to God ooh
Make e hear make he con dey bless oh
Anytime I check ooh
Na him dey my back ooh
From January to December ooh
E dey for me ooh
Baba God if not for you
I nor know how e for be
Baba God if not for you
I nor know how e for be ooh
Baba God if not for you
I nor know how e for be
Baba God if not for you
I nor know how e for be ooh
Baba God na you we praise
Nor be say we just dey craze
We dey do we get our place
Heaven sef na him we face
When we ball we call on grace
We nor get that time to waste ooh
All the guys wey dey form Bill Gate
Dem don dey face big delay ooh(Ken G on the beat)
Baba God if not for you
I nor know how e for be
Baba God if not for you
I nor know how e for be ooh
Baba God if not for you
I nor know how e for be
Baba God if not for you
I nor know how e for be ooh
Oluwa shower me your blessings
I nor want all this stresses
Oluwa shower me your blessings
I nor want all this stresses
Oluwa shower me your blessings
I nor want all this stresses
Oluwa shower me your blessings
I nor want all this stresses
Baba God if not for you
I nor know how e for be
Baba God if not for you
I nor know how e for be ooh
Baba God if not for you
I nor know how e for be
Baba God if not for you
I nor know how e for be ooh
Baba God if not for you
I nor know how e for be
Baba God if not for you
I nor know how e for be ooh
Baba God if not for you
I nor know how e for be
Baba God if not for you
I nor know how e for be ooh
Run the street ooh
Everyday I dey run the street ooh
And I pray to God ooh
Make he hear make e con dey bless oh
Anytime I check ooh
Na him dey my back ooh
From January to December ooh
E dey for me ooh(Ken G on the beat)
Teevibes



Credits
Writer(s): Oyintarela Triumphant Edwin
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link