Chairman

Ye
Oh

For your mind Abi
You no walk the walk wanna talk the talk
For your mind Abi
Na you be the goat
Cuz u wearing gold
U Dey shine abi
U wanna block the way
Cuz Dem show you way
Now you too sabi
Cuz u get change
U no dey defecate
U Dey grind Abi
You do good or bad
You no get blame
Shey mo kola ni
When I do the same
I be getting shamed
Everything that you do is oppress
Only thing that u do is harass
When I come through you know it's a wrap
Cuz reality will stomp on your ass
Ye
Oh

Chairman
Chairman you be chairman
Put ur foot on my neck oh
Chairman U be chairman
Wanna walk all over me
Chairman U be chairman
Wan Dey use my head oh
Chairman u be chairman
For your mind U be chairman

Give them keys to the world
All they give you is war
Give us what we want
We want peace in the world
They say dem be king
But they shit where they chop
E don tire me that's why
I m singing this song
If e tire you too
Then please sing along
We need to strong
We been sleeping too long
Correct me if I m wrong but
Oppression won't be gone
If you leave it alone
It just festers and grows
Been too long
What did we do wrong
We lay too long
Now our edge is blunt
We are not plugged in
Our fuse is blown
We are not logged in
Our account is withdrawn

Chairman
Chairman u be chairman
Put ur foot on my neck oh
Chairman U be chairman
Wanna walk all over me
Chairman U be chairman
Wan Dey use my head oh
Chairman u be chairman
For your mind U be chairman

Na dem be boss
Na the masses be the actor
Money na the factor
Load am bullion van and tractor
Actor no dey die
But my guy we too try
The boss too dey lie
And they let the people die



Credits
Writer(s): Aden A
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link