Knuck & Go

Eyes on eyes on me
Got the style on me
Why you moving, let that python kill
I got the vibe, got the vibe on G
She ride on me
She steady put the whine on me
Girl abegi rest the case oh
Say me just dey look, me nuh dey chase oh
If you coming close, me go dey waste no time
Nah, I'm coming make you waste no time
I said I got it full size
(May ya come clean, may ya come put the rest on me)
Way your body move nice
The way ya dancing, girl you wan kill me, rest in peace)
Girl I got it tonight
Gyal ya tempting, can you come, you the best Indeed
I said I got it full size
(from deep)
Girl I got it full size
(make I hit you back from behind)

Shawty make we dey go
Shawty make we dey go
All eyes on me, you know (yeah)
All eyes on me you know (yeah)
All eyes on me you know (uh)
Shawty make we dey go
Shawty make we dey go
I got eyes on me you know
All eyes on me woah
All eyes on me woah

Coz on the low, we dey vibe for tonight
With a dutty whine, we dey high than a kite
I said that booty mine, she dey try to deny
Uh I no be the kind wey dey try to dey fight
All the peng, fresh things dem dey right by my side
You heard me
Might look you right in your eyes, no flirting
And I got the
And I made decision for these verses
Might change your purses
(Ooh wee)
Just tell me what you know
Eyes on the road
If the kele too fine, I put her back on hold
This Mike Tyson flow
I just knock and go
Anybody mention my name, you chop slap and go
I do it nice and slowly
Girl the way you back it up you gats show me
Baby say, she gon' show me
And she wanna hold me
Can I get you close

Shawty make we dey go
Shawty make we dey go
All eyes on me woah
All eyes on me woah
All eyes on me woah
Shawty make we dey go
Shawty make we dey go
All eyes on me woah
All eyes on me woah
All eyes on me woah



Credits
Writer(s): Adedamola Kudus Olaniran
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link