Ise Olorun

I'm just living
My life fully
Can you feel this
Magic feeling
Can you see me now
Softly living
Bad boy mo ti gbagbe oshi (gbagbe oshi)
Enemies oo wan daran (ye ye oo)
On my neck is diamond
Me I got designers on
What I need to bother for
Plenty things wey give me joy
At the top at the top at the top
Emi gan gan lomo ton so
At the top at the top at the top
Me I just dey fire nonstop

Ise olorun ni o
(Ise olorun ni o)
Ise olorun ni o
(Ise olorun ni o)
Ise olorun ni o
(Ise olorun ni o)
Ise olorun ni o
(Ise olorun ni o)
Everything I do
(Ise olorun ni o)
Dem say I too dey travel
(Ise olorun ni o)
Nothing he can't do
(ise olorun ni o)
Me I just dey catch cruise
(Ise olorun ni o)
Oo oo oo oo oo oo
Oo oo oo oo oo
Oo oo oo oo oo oo
Oo oo oo oo oo

Why dem checking with me
When dem be my enemy
Why dem want to friending me
When dem no want the best for me
Omo, why they come dey counting my money
What is for me will always be for me
Odeshi don full my body
Baba God na him dey there for me
Gwagalada ni capital
Me I hammer pass carpenter
Original Dangbana
Enemies prayers, da pa da o
At the top at the top at the top
Emi gan gan lomo ton so
At the top at the top at the top
Me I just dey fire nonstop

Ise olorun ni o
(Ise olorun ni o)
Ise olorun ni o
(Ise olorun ni o)
Ise olorun ni o
(Ise olorun ni o)
Ise olorun ni o
(Ise olorun ni o)
Everything I do
(Ise olorun ni o)
Dem say I too dey travel
(Ise olorun ni o)
Nothing he can't do
(ise olorun ni o)
Me I just dey catch cruise
(Ise olorun ni o)
Oo oo oo oo oo oo
Oo oo oo oo oo
Oo oo oo oo oo oo
Oo oo oo oo oo

Gwagalada ni capital
Me I hammer pass carpenter
Original Dangbana
Enemies prayers, da pa da o



Credits
Writer(s): Gabriel Ajao
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link