Jumoke

International breed oh
Yo
Yo Watch this
Early in the morning when I wake up
Girl e be you wey I Dey think of
I no be nigga wey Dey preach love
But I fit die for ya

So many niggas Dem Dey cast love
The same people still Dey find love
And if dem say make I leave yaaa
I go say

Olorun maje
Olorun maje
Olorun maje oooo

Girl Your loving na die
You hold me for work
I no fit explain oooo

Olorun maje
Olorun maje
Olorun maje oooo

Girl Your loving na die
You hold me for work
I no fit explain oooo (yeah yeah)

Girl i Love you everyday I love
I love jumoke i love
Girl I love you everyday i love
I love jumoke i love

Girl i Love you everyday I love
I love jumoke i love
See I love you everyday i love
I love jumoke i love
(ooooo)
Cinderella the koko
Make I yarn you the koko (oo nana yeah na na)

I love your low waist, Carry am throway
Girl you dey killamity, cause man gobe
Girl you don't know, Igegbu mmadu ooo
As i see you, na me pin pass ooo

The things you do me dey my mind
Girl i no fit understand the things you do me girl
I no fit take you off my sight
The baby wan jazz me kele won gbo mi
Olorun maje
Olorun maje
Olorun maje oooo

Girl Your loving na die
You hold me for work
I no fit explain oooo

Olorun maje
Olorun maje
Olorun maje oooo

Girl Your loving na die
You hold me for work
I no fit explain oooo (yeah yeah)

Girl I Love you everyday I love
I love jumoke i love
Girl I love you everyday i love
I love jumoke i love
Girl i Love you everyday I love
I love jumoke i love
See I love you everyday i love
I love jumoke i love



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link