Aroma

I swear
Aroma Temsite
Aroma Temsite
Aroma Temsite
Aroma Temsite
Ög'apu (Temsite)
Ön'aga (Temsite)
Ög'apu (Temsite)
Ego one?
Why?
Okwanu k'ödi
Iga e gbucha anyi?
Economy (whoo)
We no dey see white again
M wan wan bucha gi
Isim n'ö fifty k'iji
M jiri nwanyo buje gi ebe isi
K'imalukwa
My guys dey red the hustle dikwanu na obala
Ifunanya chalukwa
Post to post to post I gats to achieve all my goals (i swear)
The huste dikwa temporary one day e go show
Dey for cell they bail me out (no shaking)
Me and my guys dey chow (no shaking)
Put for me I put for you is better than we Kala
(Quarrel)
Which one be bonding?
Sisi carry your love dey go
I sha hope you de bom my nigga
Cus your body go hot (when we leave you go)
Shebi Jesu dey F around, when he dey carry his cross my nigga?
Shey you no wan comot for trenches, you never tire dey suffer
I don forget where I keep my school result (Na fake paper)
My sabificate na first class Maka why? (I dey make paper)
I can never forget, all my niggas in the trenches wey been help
Some of my guys de hawk for street but they still carry me for head
(hei)



Credits
Writer(s): Ebubechi Patrick Anyatonwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link