All I Know
Enjoy my day with machitta
Smoke some weed ninu
Kalakuta Na the ganja dey
Gimme ginger Puff nd pass
Make you no Dey stager
All I know Make I Shagbo
Is all I know Brother no be so
This gbedu no Dey dull my soul
All I know Make I Shagbo is
All I know Brother no be so
This gbedu no Dey dull my
Soul i dont know how to roll
Cause i do it for d weed
I tolerate anything but i dont
Joke with my pills i always
Feel depressed anytime i
See my bills cause i don't trust
Anybody all i entrust is my weed
Mo reason pelu sissa mose
N para pelu teacher d party
Is too rokky mose wobe
Pelu soldier oja logbe elomi
Trabaye Leni towa n pry 5
Don't get urself mystified
Toba reason bi omo 35
All I know Make I Shagbo
Is all I know Brother no be so
This gbedu no Dey dull my soul
All I know Make I Shagbo is all
I know Brother no be so
This gbedu no Dey dull
My soul E kon dey be like
Say I don shayo anytime u
Call my name gah me on colos
Tell them make Dem gimme
Some kudos I don try my best
Mio duro cause I Know
I go win I go get my thrones
Them no fit show at the top I
Go dey alone cause I Know
I go win I go get my thrones
Them no go show at the top
I go dey alone all I know
Make I Shagbo is all I know
Brother no be so This gbedu
No Dey dull my soul all I know
Make I Shagbo is all I know
Brother no be so This gbedu
No Dey dull my soul
Emiole shayo oo Timobati
Shagbo mio Emi momo colour
Mi ooo Omope tide make we carry go
Timobadenu petty Happiness mi di meji
Only me kosienikeji Anytime I
Breakdown igbo ni motive
Mhi ooo Eeeeeeee Timobadenu
Petty Happiness mi di meji
Only me kosienikeji Anytime
I broke down igbo ni motive mhi ooo
Smoke some weed ninu
Kalakuta Na the ganja dey
Gimme ginger Puff nd pass
Make you no Dey stager
All I know Make I Shagbo
Is all I know Brother no be so
This gbedu no Dey dull my soul
All I know Make I Shagbo is
All I know Brother no be so
This gbedu no Dey dull my
Soul i dont know how to roll
Cause i do it for d weed
I tolerate anything but i dont
Joke with my pills i always
Feel depressed anytime i
See my bills cause i don't trust
Anybody all i entrust is my weed
Mo reason pelu sissa mose
N para pelu teacher d party
Is too rokky mose wobe
Pelu soldier oja logbe elomi
Trabaye Leni towa n pry 5
Don't get urself mystified
Toba reason bi omo 35
All I know Make I Shagbo
Is all I know Brother no be so
This gbedu no Dey dull my soul
All I know Make I Shagbo is all
I know Brother no be so
This gbedu no Dey dull
My soul E kon dey be like
Say I don shayo anytime u
Call my name gah me on colos
Tell them make Dem gimme
Some kudos I don try my best
Mio duro cause I Know
I go win I go get my thrones
Them no fit show at the top I
Go dey alone cause I Know
I go win I go get my thrones
Them no go show at the top
I go dey alone all I know
Make I Shagbo is all I know
Brother no be so This gbedu
No Dey dull my soul all I know
Make I Shagbo is all I know
Brother no be so This gbedu
No Dey dull my soul
Emiole shayo oo Timobati
Shagbo mio Emi momo colour
Mi ooo Omope tide make we carry go
Timobadenu petty Happiness mi di meji
Only me kosienikeji Anytime I
Breakdown igbo ni motive
Mhi ooo Eeeeeeee Timobadenu
Petty Happiness mi di meji
Only me kosienikeji Anytime
I broke down igbo ni motive mhi ooo
Credits
Writer(s): Kazeem Abdullahi Olayinka, Oyegbenle Segun Mayowa, Salami Muhammed Ayomide, Yusuf Adewale Yusuf
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.