Ishe

I remember what mumcy used to say when i no dey concentrate
She said, my son, listen, na you go choose Wetin you want to be
Atelewo eni kin ton nije
Mura si'ishe, yema se imele
She say, your life, your life, your life, e dey your hand

She say, your life, your life, your life, e dey your hand oh

I no get the pesin, dats why I must to hustle tight oh

And I no wan see my padi make I dey hide o
Oh lord, dakun mase semi loni ishe
Ko'monumi gan komase pemi ron'ni ishe oh oh
Mama say, make a grind, all night and day she dey say

Atelewo eni kin ton nije
Mura si'ishe, yema se imele
She say, your life, your life, your life, e dey your hand

She say, your life, your life, your life, e dey your hand oh
She say, your life, your life, your life, e dey your hand
She say, your life, your life, your life, e dey your hand

Bi isu e bati ta mase so fun eni kan
Sugbon to bani pa dakun se fun eyan kan

Credits
Writer(s): Adenukasi Tola Isaac
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link