Adura (Prayers)

Uhmmm uhmmmm
Hmm
Uhmmm uhmm
Hmmmmmm

One thing man pray for
Na evidence
If e no show
You go explain tire
One thing they say
Must k*ll a man
That's why
Me no want give up
Oh naah
Baba look my face oh
E don tey
Since I dey my kneels oh
I don dey raise my hands
I shout your name
No want leave in vain oh
My eyes red oh
I don cry
I don share my tears
Lika rain oh

I jots many mysteries
Wey I need answers from you
Baba God oh
Jah Jah abeg oh
Don't eave me
On my own oh
Shey you see say
Human
No be human oh

Jah Jah oh
Ooh Lord
Gbo adura mi o
Jah Jah oh
Ooh lord
Gbo adura mi o
Jah Jah oh
Ooh God
Gbo adura mi
Jah Jah oh
Ooh Lord
Gbo adura mi

You know say
I no get nobody oh
Daddy gbo adura mi oh
Make you give me this rabar
Baba answer my prayers
Baba protect me too hmmm
You know say I no get nobody oh
Make I get this money too
Baba gbo adura mi oh
Yeah
Garri no get advert na em sell pass
No game wey sure pass na death sure pass
Egg-roll without egg
Is still puff-puff
Imagine say jimmy jatt
Is without jump off
Barren woman wan sleep
She dey wear pant
This is karma on the loose
Bi*ch no pant
Dead body wey you bury
E dey show leg
Wetin cripple man see
Way him dey throw leg
Stubborn fly too get advisers
There are smokers
Everywhere gaslighter
Pot dey insult kettle abosi
No be every prophet
Go dey forsee
Na condition
Dey make crayfish dey bend
Who go call police
Na em come dey beg
Eyes wey dey cry
Go still dey see
Death and sleep
Belyk numba five and six

Jah Jah oh
Ooh Lord
Gbo adura mi o
Jah Jah oh
Ooh lord
Gbo adura mi
Jah Jah oh
Ooh God
Gbo adura mi
Jah Jah oh
Ooh Lord
Gbo adura mi

You know say
I no get nobody oh
Uhmmmmm
Saint Pee Lomono



Credits
Writer(s): Joshua Etim
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link