Christmas Wahala
Another Christmas don come outside for corner o
For papa Nkechi meeting dem don carry money run
Contribution woman her number no de go
Now if you come my area dem de fight comot roof
Cause mama Nkechi say she no fit do am with nama o
If no be turkey or chicken everybody dey wahala o
I taya oo
Is this the birth of Jesus Christ?
Wahala o
Na Jesus dem born no be you dem born
I taya ooooo
Wahala ooooo
Na Jesus them born nor be you them born
For Jesus birthday nobody buy bible o
Jesus birthday many girls carry belle
For Jesus birthday iPhone cause quarrel
Men sell property they just want to impress
I taya o
But the birthday no be do or die
Wahala o
If na beans I get I chop am

If no be turkey or chicken everybody de wahala o
I taya oo
Is this the birth of Jesus Christ?
Wahala o
Na Jesus dem born no be you dem born
I de go my mama place o (I de go)
I de go see mama o (I de go o)
I de go Christmas (I de go)
Make dem give me plenty better things make I carry go
Onwa December n'orubego (I de go)
I de go see mama o (I de go o)
I de go Christmas (I de go o)
Make dem give me plenty better things make I carry go
Is not a do or die
Na Jesus dem born
No be me and you dem born!

Credits
Writer(s): Ifeanyibema Evans
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.